Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Nothing sweet pass guys gist 😂😂

137,530 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля Sammie✨
Sammie✨1 месяц назад

😂😂😂😂😂😂 e sweet to talk gist for pidgin like mad

Фото профиля Doylep
Doylep1 месяц назад

See him armpit 😂😂

Фото профиля Famous 🧸
Famous 🧸1 месяц назад

My belle oh 🤣😂🤣😂 😂

Фото профиля Fardy
Fardy1 месяц назад

Me wey carry DVD go surulere from Ago, go comot the disk before my mama come back from work.

Фото профиля Yomitte_
Yomitte_1 месяц назад

Lion no dey born goat 😂

Фото профиля ₁₉₀₅
₁₉₀₅1 месяц назад

I fucking witness this 😭😭😭 my first experience nearly killed me. 😭😭😭😭

Фото профиля Danny_Chukkie
Danny_Chukkie1 месяц назад

Lmao! E make me remember my brother in-law way him wife see mojo for him phone come dey para say wetin those kind videos dey do for him phone. Believe you me this man put am for him children head say na him children download am. Na that weekend when we dey shayo him tell me truth

Фото профиля K.A.Y.O.D.E
K.A.Y.O.D.E1 месяц назад

Omo bad days making me smile now. For that time u go wan faint

Фото профиля Capello_takes
Capello_takes1 месяц назад

I don laugh tire... This is some real sh*t right here!

Фото профиля Maxaty
Maxaty1 месяц назад

Till you find out that you are the topic of that gist

Фото профиля ©ertified lowlife
©ertified lowlife1 месяц назад

Na zicoboy do this thing aswr🤣😭😭😭

Фото профиля Plato's Cousin
Plato's Cousin1 месяц назад

😂🤣😅 he get the spirit from him papa.

Фото профиля Samtelli 1
Samtelli 11 месяц назад

My own nah for button phone,I go dose off as I dey watch am 😂 If you be my neighbor,you go too pity me that day, Come see better mending 😂

Фото профиля Drip25 🇫🇷🇮🇹🇵🇹🇪🇸🇬🇧🇺🇸🚀✌🏾💫
Drip25 🇫🇷🇮🇹🇵🇹🇪🇸🇬🇧🇺🇸🚀✌🏾💫1 месяц назад

E don happen to me b4 sha But I unscrew the dvd o😂😂😂

Фото профиля Segun Williams
Segun Williams1 месяц назад

Omo😂😂😂😂😂 Them no dey talk for that kind thing na😂😂😂 Your mama go just surprise say your papa don get new new styles for hand 😂😂😂

Фото профиля Derrick🏴🔱⚜️
Derrick🏴🔱⚜️1 месяц назад

Me I have to carry the DVD to my neighbor’s house to plug it in and remove the dvd plate 😂😂😂

Фото профиля Elizabeth is a digital babe 😎
Elizabeth is a digital babe 😎1 месяц назад

Warri pidgin too sweet abegggggg😂😂😂😂 see how the gist dey flowwww😂😂

Фото профиля 🦌IDAN BURUKU 🦌
🦌IDAN BURUKU 🦌1 месяц назад

Walai I’ve been there before. Atleast 35 of guys then go don experience this

Фото профиля MAFEE- M U S I C - I N C.🤴🏾
MAFEE- M U S I C - I N C.🤴🏾1 месяц назад

This na my Benin brother 100 percent

Фото профиля TANITOLUWA
TANITOLUWA1 месяц назад

Bro na fork and knives I Dey use unscrew am 🤣😭😭

Фото профиля SKYPRINX
SKYPRINX1 месяц назад

That DVD loosing I do am ehh 😂😂

Фото профиля Comrade Ayumzi
Comrade Ayumzi1 месяц назад

What does he wants to tell the mom for after he has indulge too ? But crazy how if you indulge and revel in porn you're enabling girl child sexual exploitations and women trafficking, many of those popular porn favorite actresses are usually used to act those sensual movies against their free will, look at all the weighty accusations against Jeffrey Epstein and R. Kelly, imagine a world where women feel safe as the men, where there is no gender prejudices or bias, SAY NO TO PORN, let's kill that industry to reduce women endangerments, additionally also causes damages to the human brain too in ways one may not notice... say no to porn today.

Фото профиля Julie More🥷💘
Julie More🥷💘1 месяц назад

Delta people and their anyhow experience and gist😂😂

Фото профиля NobyCruz
NobyCruz1 месяц назад

Na my story this guy dey talk like this

Фото профиля Oluchi
Oluchi1 месяц назад

With touch of Cana

Фото профиля wildcard 🥷🏿🇳🇬🇬🇭
wildcard 🥷🏿🇳🇬🇬🇭1 месяц назад

The day wey i wan go buy condom and i jam my papa as him dey buy condom too 😂 💔

Фото профиля Big Classic
Big Classic1 месяц назад

I Dey laugh like mumu😂😂💔

Фото профиля SABBATH 🕸️
SABBATH 🕸️1 месяц назад

E even add sign language

Фото профиля @MJBloveD👑 💙♥️ 🏆
@MJBloveD👑 💙♥️ 🏆1 месяц назад

This gist dey sweet when you dey waka with your guys for road... 😂

Фото профиля Shola Video|Editor
Shola Video|Editor1 месяц назад

Werey say my papa get my kind spirit

Фото профиля BIGGEST 🦅
BIGGEST 🦅1 месяц назад

Omo same thing happened to me exactly 😂😂

Фото профиля Stanlee🌞⚡💡
Stanlee🌞⚡💡1 месяц назад

How I was caught in the act, na our neighbor. Mama Junior, I no go say e no go better for you. Our VCD that year na amebe VCD. Once, it's on, our neighbor tv go capture em. I been no know. Na so mama Junior take catch me.

Фото профиля QUEEN FIONA 👑🇳🇬
QUEEN FIONA 👑🇳🇬1 месяц назад

Jist with beer 🍺 for hand

Фото профиля trader_ psychologist _
trader_ psychologist _1 месяц назад

Omo I swr 😅😅😅

Фото профиля ttsédo
ttsédo1 месяц назад

omoo, i unscrew wetin no good comot fr the dvd head oo~ 😅🤣

Похожие видео