Loading video...
Video Failed to Load
Rate this apprentices work on a scale of 1-10 👀🥶
33 Comments

I dey dye. Aminah wan John Wick this egbon

Oga nko? He’s not around Me:

Na painters be this bros

lol 😂

Nah painting job he Dey teach them?

Must they use dye ?

The best so far..

😭ayoooooooo

I appreciate women in men field of profession, but God forbid a woman barb my hair

They can do better next time, but they all did below average this time

Best in using dye

The guy after bathing in the night and waking up tomorrow morning

Manager needs to learn from Small police and Taye latecomer

Small police might be in the wrong profession, this is not working…

Una de use dye cover sins

Under 2.5 😂😂😂😂

The last guy Belike “what’s going on here”

Bruh held the head like he’s showing us his future 🤣💔

1/10 for all of them. They all barb rubbish.

After u baff, the dye go clean off, u don ugly back

This kin barber shop, immediately them say oga no dy, come nah we can barbe you you just carry your bata run

If to say na guy barb that last egbon, e for don john wick am 😂😂

Arjen Robben

Sey na only me think sayvthis guy resemble Enzo?

Them dey use person head practice😂 they will improve sha 👏🏾👏🏾

Amina please stop work.

The last girl leave chair go dey turn neck. Okay🤝

Arrest all of them

Make dem come make I teach dem work 😂

Make them just open tie and dye shop 😹

Nice 👍

He try lol

I go manage late comer
Related Videos
Sensitive content
Rate this lesbian moment on a scale of 1 to 10
@nushhh_
57,260 views • 6 months ago
