Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
The real definition of b@d day 😂😂😂
Комментарии: 37

That neighbour is a traitor. 😂😂

Asswear see as she deh laugh 😂

I no go open door

Why 😂😂😂

Why I go open when she no call me say she Dey come

Surprise 😮💨!!!

Bro took shots to make shot but missed the goal. 🤣🤣

Guyyyy😂😂😂

Why she dey shout lol 😆 😂

Nah jealousy

Haha

Where boys dey see these kind girls dem sef? 😂

I know ?😂😂

Omo 😂💔

If na school, u suppose no get issue with the girl wey dey compound. As she sight the one wey dey carry food come, na she sef go clear the slippers before she reach then throw ham format say you don comot go class with some of your classmates

Who taught our young men that they have to take something before going in to a lady?

“E day o” that girl na bad person 😂😂

😂😂the girl don see gist to give compound

Omoo See fuck up😩 the guy go don get issue with that en neighbor before🤧😂😂

That girl laughing is an idiot

Thank goodness it is raining. They later had 2some but I can't prove it.

Lol 😂😅😂 bad boy

😂

Omo

😂😂😂e done cast

Been there. This situation can turn out good or bad.

Always call before you come please

But wait oh, why you go get babe wey get big nyash like this, come carry that one? At least you get babe you for just call her come. Smh

If as a guy, you cannot ride and satisfy a lady without taking unnecessary substance then you need to go see a doctor because you’re not okay.

Was that man power necessary?

He should just continue with the two of them Let him show talent

If I open that door, call me bastard

Werey go come Dey peep

In football we called it Under 2.5😂😂

The neighbor self go like taste the guy cos of the way she’s behaving. 😂😂😂

That neighbor’s laugh is satanic😂😂😂

Girl enter rain bring food for the guy, omo some guys dey really get luck for girls matter ooo

