Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Real definition of step dey cry 😭😂😂
114,403 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 49

The werey get moves sha 😂

Na better stepper 😂

Everybody do dey craze now cuz which kind punishment be this

Omo e weak me o 😂😂

I swear this kind of punishment is good for stubborn child😂😂🤣

😹😹

If step the cry was a person.. 😂

Sweet definition 😹😹

Committing in Nigeria is not an easy thing oo!! efi make you discover your talent sef

The guy fit no sabi dance without this method o 😭😂

Steps they cry.

😂😂

Better steps😂😂😂

The guy dey give moves 😂😂

I don't know how I know but I know this must be benin boys 😂

If Others: Wetin do you why you de cry The boy: that brother give me stepper purnishment 🤣

@Wizkid_Parody99 😂😂

@Yomi110308 😂

This punishment is better than beating fr 😂😂😂

Atleast him dey showcase talent 😹

@xviddownload

😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Wtf man

Person talk say "Steps full body but na you never thief."

Nah enjoyment be this nah

Na evil stepper😂

😂😂😂😂😭😭😭

Kimmon 💃🕺🕺

And dance dey the boy body oh😹

Thief da tear steps

😂😂

Even the guy no cry reach the steps😂

😂😂😂😂

The guy get moves 😆 🤣 😂

See as I dey nod to the jam... put it on repeat...💀💀💀

See steps now

The guy moves no be here o 😂

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

😹😹💔

I pity the guy 😭😂😂

even the steppee no believe am 😭

Commot body joor 😆 🤣 😂 😹

😂😂😂😂

Wahala 🤣😂

Nigerians no just serious 😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣

@Niyih 🤣🤣

Leg work dey cry 😂😂😂

😭😂😂
