Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Real ๐๐๐
41,839 Aufrufe โข vor 3 Tagen โขvia X (Twitter)
25 Kommentare

Doing intense calculations on how long water can sustain me till 5 PM ๐๐

Tactics just full everybody hand this period! Vamos oh ๐

Person wey do 9-5 day complain .. wetin meโฆ. wey day jobless go do like this

Na small thing dey vex me. Who use me act skit ๐

Omo it's quite sad

tuff

Una think say this na secondary school?

Real hunger no hold that why you still get steeze ๐

๐๐๐๐๐

Shit๐๐ค we know this method that year๐ who done faint before, no be stranger to death jor ๐คฃ๐ค

Omo, it is not easy ooo, especially when youโre working with nepo babies. ๐๐

๐๐๐๐๐ Very real

Omg LAPO pickin Keep pushing one day you wouldn't have to form To belong

E no easy, who man wan tell, GOD help us

1

It has happened to me many times ๐ข๐ข๐

Omo d struggle ๐๐๐ U go con dey fear mak dem no catch u off guide ๐ญ๐๐

Exactly ๐.... Make nobody see me finish

Avoid drinking excess water next time, the hunger that comes after all this water can be unbearable

Na only me and few other go fit relate Who you wan explain for

All of us can relate

Resign from the work, if you canโt feed yourself.

Sad realities of many 9-5 jobs

Just drink water, you'll be fine ๐

Countless times God abeg ๐๐
รhnliche Videos
Sensitive content
Iโm crying real tears๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
justasistertryingtotweet
716,400 Aufrufe โข vor 1 Monat
