Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
41,839 просмотров • 3 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 25

Doing intense calculations on how long water can sustain me till 5 PM 💀😂

Tactics just full everybody hand this period! Vamos oh 😂

Person wey do 9-5 day complain .. wetin me…. wey day jobless go do like this

Na small thing dey vex me. Who use me act skit 😂

Omo it's quite sad

tuff

Una think say this na secondary school?

Real hunger no hold that why you still get steeze 😅

😂😂😂😂😂

Shit💔🤔 we know this method that year😂 who done faint before, no be stranger to death jor 🤣🤔

Omo, it is not easy ooo, especially when you’re working with nepo babies. 😂😂

😂😂😂😂😂 Very real

Omg LAPO pickin Keep pushing one day you wouldn't have to form To belong

E no easy, who man wan tell, GOD help us

1

It has happened to me many times 😢😢💔

Omo d struggle 😂😂💀 U go con dey fear mak dem no catch u off guide 😭😂💀

Exactly 😂.... Make nobody see me finish

Avoid drinking excess water next time, the hunger that comes after all this water can be unbearable

Na only me and few other go fit relate Who you wan explain for

All of us can relate

Resign from the work, if you can’t feed yourself.

Sad realities of many 9-5 jobs

Just drink water, you'll be fine 😁

Countless times God abeg 🙏🙄
