Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Reason why I never separate fights 🙅🏾♂️
844,236 просмотров • 15 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 41

You throw first I dodge am before you throw second one you go done see better canter punch

😭😭😭

That guy on green is so aggressive 😂😂

He no calm

I swear with my testicles I go so beat u if I try separate and u pull this stunt on me

😂😂

Ibunkun ni fun Olulaja 🌚

To fi ogbon shey

Beeni

Me sef go vex guy… you no separate before them start to throw hands na after punch don touch en mouth you come dey separate 😂

Cc @__jt4L

The thing that made you miss that first shot, o boy! Your own don be ooo. No cap.

The guy get reflex paah o

As I wan separate you wan attack me. Na once I go pour every aggression for your body

If u obsessed well u go know say na area senior man be that because the last uncle way calm am down go be person way him dey respect for area

Omo the guy go sabi dodge billing 🤣

😂😂😂

I never separate I just join the fight

The guy separating fight get sharp weaving 👏

2 succesful springdown in a roll, you just know boys in this area freestyle box a lot

What I learnt recently is not to rescue anyone in accident scene, another aggressive bike rider hit an old lady known to me she fell down when I helped her to stand up, she was there dragging me that I have broken her leg

I remember wen I small I go separate fight nah once one blow land for my face. Two people wen day fight nothing do them o me wen go separate my eye swell up. Till date if I see people day fight I day waka pass

The guy self no see who go beat ham

Omo I no get patience oo As I come separate Una you face me eh I go fight you 😡 omo two of us go break 💔 that day

Omo dem Nearly comot the werey head 😂😂

I no dey try come

Person wey dey suppose join hand beat

My guy tinke 😂

Those dodges 🔥🔥

If that stone touched him 😭😭

Awareness deyyyy though! Dodging both the blow and the stone at point-blank range.

That wasn’t the right way to deprecate them

Others go hold am too now, why he no blow them? Na cos he know say he fit beat that first guy. When a coward sees someone he can beat, he immediately becomes hungry for a fight.

@shxkxbabu 😂😂😂

Just once? That guy don fit cross o

@tweem 400k views

Wetin pain him be say he dodge all his attack lol 😂

He think say he make sense Instead dem suppose lash that guy make craze kmt his face

Person wan satisfy himself you go settle them 😂😂😂😂

This is what will happen next 😂

Omoh if I seperate fight and you touch me Nã to find wood or something knack yóu oh my mind no pure
Похожие видео
Another reason why men and women need separate gyms
The Brother Code
51,265 просмотров • 23 дней назад
Another great reason why I never ride roller coasters!
Vince Langman
34,703 просмотров • 1 месяц назад
Sensitive content
I will never understand the reason why a show this good got canceled.
LERRY
75,220 просмотров • 6 месяцев назад
