Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Recreated Timaya’s first Album. Note : this isn’t Ai
11 Yorum

Toyota specialist1 yıl önce
Omoh so this song sweet like this?, I never get time listen to am

Mobile Scanner1 yıl önce
Scan any documents, convert images into text, PDF files, etc. 👍

Nozy Funky Diablo1 yıl önce
Guy who be your creative plug ? Mk dem just leave this PR thing for una

Angel Gabriel 🧚♂️1 yıl önce
Choose one talent, no confuse us for heaven

Imma Jester.1 yıl önce
Heading straight to Spotify.

Mr_Runswag 🦆1 yıl önce
Make this guy focus on skit making abeg 😭

David Ifeanyi1 yıl önce
Can't lie, this is a fire jam❤️

SirguyIsHere1 yıl önce
I Too Like Nasboi He Just Won't Stop 🔥

Tomiwa🧎🏽♂️1 yıl önce
Banger boi! Nasiru no Dey miss

Bassey_de_Genius1 yıl önce
Abeg follow share Wetin u Dey take abeg 😂😂 Where u Dey get all this crazy content brooooooo 😭 from day 1 I never underestimate u 🔥🔥🔥🔥🔥

UncleP1 yıl önce
Too much talent in one man 🔥🔥🔥

