ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Referee know why him wear timberland
40,409 ๆฌก่ง็ โข 3 ๅคฉๅ โขvia X (Twitter)
25 ๆก่ฏ่ฎบ

Incase u wan dey assume sharp attacker

๐๐๐๐

Be like u nor see the color of the jerseys well lol

๐๐

Incase of any careless alignment ๐ค

This one no be timberland again o this one na timberbrnd o

Benin matter ๐

Too tough

Make referee go lose guard e self ke๐ฏ

๐๐

A real bad man

๐

Omo Executioner don go do referee๐๐๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃif dem give u red card, no comotโฆ..body go tell u ASAP

This field look very familiar

Which side

Na so una Dey do for Benin

Na rhe only way dem fit listen to am be that ๐๐๐

Who nor hear whistle go colect matching ๐๐

No time ๐

This pitch better pass old trafford๐

๐๐๐

Onoh edo state people no gbadun at all ๐

I go use timberland match all of them

Make e give you card make you argue na ๐

D referee na community police ๐ฎ Na them get that kind shoe for benin Nothing Una wan tell me
