Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Referee know why him wear timberland

40,409 Aufrufe โ€ข vor 6 Tagen โ€ขvia X (Twitter)

25 Kommentare

Profilbild von APS
APSvor 6 Tagen

Incase u wan dey assume sharp attacker

Profilbild von E go be โœŒ๐Ÿฟ
E go be โœŒ๐Ÿฟvor 6 Tagen

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Big Bliz
Big Blizvor 6 Tagen

Be like u nor see the color of the jerseys well lol

Profilbild von E go be โœŒ๐Ÿฟ
E go be โœŒ๐Ÿฟvor 6 Tagen

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Hennessy
Hennessyvor 6 Tagen

Incase of any careless alignment ๐Ÿ–ค

Profilbild von Young_Stonar1
Young_Stonar1vor 6 Tagen

This one no be timberland again o this one na timberbrnd o

Profilbild von FR
FRvor 6 Tagen

Benin matter ๐Ÿ˜‚

Profilbild von E go be โœŒ๐Ÿฟ
E go be โœŒ๐Ÿฟvor 6 Tagen

Too tough

Profilbild von Efe of ๐Ÿ…ฑ๏ธeninโ„ข๏ธ๐Ÿ’š
Efe of ๐Ÿ…ฑ๏ธeninโ„ข๏ธ๐Ÿ’švor 6 Tagen

Make referee go lose guard e self ke๐Ÿ’ฏ

Profilbild von E go be โœŒ๐Ÿฟ
E go be โœŒ๐Ÿฟvor 6 Tagen

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Janja Ganja
Janja Ganjavor 6 Tagen

A real bad man

Profilbild von E go be โœŒ๐Ÿฟ
E go be โœŒ๐Ÿฟvor 6 Tagen

๐Ÿ˜‚

Profilbild von Aiqay
Aiqayvor 6 Tagen

Omo Executioner don go do referee๐Ÿ˜€๐Ÿ˜€๐Ÿ˜€๐Ÿ˜€๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃif dem give u red card, no comotโ€ฆ..body go tell u ASAP

Profilbild von U W A โœ‚๏ธ๐Ÿ”Œ
U W A โœ‚๏ธ๐Ÿ”Œvor 6 Tagen

This field look very familiar

Profilbild von E go be โœŒ๐Ÿฟ
E go be โœŒ๐Ÿฟvor 6 Tagen

Which side

Profilbild von Tizzlesoft
Tizzlesoftvor 6 Tagen

Na so una Dey do for Benin

Profilbild von SamJaazy๐Ÿ’จโšฝ๏ธ
SamJaazy๐Ÿ’จโšฝ๏ธvor 6 Tagen

Na rhe only way dem fit listen to am be that ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von E go be โœŒ๐Ÿฟ
E go be โœŒ๐Ÿฟvor 6 Tagen

Who nor hear whistle go colect matching ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von SamJaazy๐Ÿ’จโšฝ๏ธ
SamJaazy๐Ÿ’จโšฝ๏ธvor 6 Tagen

No time ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Ohmz (ฮฉ) Gcfr
Ohmz (ฮฉ) Gcfrvor 6 Tagen

This pitch better pass old trafford๐Ÿ˜Ž

Profilbild von E go be โœŒ๐Ÿฟ
E go be โœŒ๐Ÿฟvor 6 Tagen

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Ola Gold
Ola Goldvor 6 Tagen

Onoh edo state people no gbadun at all ๐Ÿ˜‚

Profilbild von S!n
S!nvor 6 Tagen

I go use timberland match all of them

Profilbild von ๏ผญ๏ผก๏ผฆ๏ผฅ๏ผฅ- M U S I C - I N C.๐Ÿคด๐Ÿพ
๏ผญ๏ผก๏ผฆ๏ผฅ๏ผฅ- M U S I C - I N C.๐Ÿคด๐Ÿพvor 6 Tagen

Make e give you card make you argue na ๐Ÿ˜

Profilbild von WHOLELUWERBUNMI AKA EL BEAN
WHOLELUWERBUNMI AKA EL BEANvor 6 Tagen

D referee na community police ๐Ÿ‘ฎ Na them get that kind shoe for benin Nothing Una wan tell me

ร„hnliche Videos