Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Relationship don end be that o 😂

45,595 Aufrufe • vor 10 Tagen •via X (Twitter)

18 Kommentare

Profilbild von 🅛🅐🅛🅐
🅛🅐🅛🅐vor 9 Tagen

Everybody in that apartment go first lodge inside prison, then you wey sleep with her go get long vacation.

Profilbild von Nadiz
Nadizvor 9 Tagen

Lmao !!!!

Profilbild von tee_661
tee_661vor 9 Tagen

🤣🤣🤣🤣..

Profilbild von Shams Kalema
Shams Kalemavor 9 Tagen

Those people have the guts for goodness sake

Profilbild von Abdul nake
Abdul nakevor 8 Tagen

🤔

Profilbild von Nosa Nostiga |
Nosa Nostiga |vor 9 Tagen

your mind go first dey. I remember during my days in uni. our third roommate was sleeping in the room. when we came back from night class, we tried to wake him so that we can spread the bed. dis guy no wake we even carry am comot for bed e no wake😂😂😂.

Profilbild von Hamxher_01
Hamxher_01vor 9 Tagen

😂 baba confuse immediately

Profilbild von Pascal
Pascalvor 9 Tagen

Omo make this thing no try do u oo ehh

Profilbild von trv_X
trv_Xvor 9 Tagen

Egbon go miss like 16world cups😂😂😂

Profilbild von KHOZII☘️
KHOZII☘️vor 10 Tagen

Your mind go first Dey 💔😂😂

Profilbild von CassiLite'Web3 Tips
CassiLite'Web3 Tipsvor 8 Tagen

We pray against this kind of thing ooo... It's never our portion. Amen 🙏🏿

Profilbild von AGU🥇📊
AGU🥇📊vor 9 Tagen

Omo na so person dey take go prison oooo!! God abeg 🙏

Profilbild von Chukwuezugo
Chukwuezugovor 9 Tagen

@Cleverlydey4u Take am play first Your mind go dey 💔🤣😂

Profilbild von BENARD
BENARDvor 10 Tagen

Wetin this guy for say e happen

Profilbild von Raystar98
Raystar98vor 9 Tagen

😂😂😂

Profilbild von Amicable
Amicablevor 9 Tagen

No be for my house you go kpai

Profilbild von VICTORIA✨
VICTORIA✨vor 9 Tagen

😂😂😂

Profilbild von CLEVI ANOSIKE
CLEVI ANOSIKEvor 9 Tagen

There are people who actually sleeps like this.

Ähnliche Videos