Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Relationship don end be that o 😂

45,595 просмотров • 10 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 18

Фото профиля 🅛🅐🅛🅐
🅛🅐🅛🅐9 дней назад

Everybody in that apartment go first lodge inside prison, then you wey sleep with her go get long vacation.

Фото профиля Nadiz
Nadiz9 дней назад

Lmao !!!!

Фото профиля tee_661
tee_6619 дней назад

🤣🤣🤣🤣..

Фото профиля Shams Kalema
Shams Kalema9 дней назад

Those people have the guts for goodness sake

Фото профиля Abdul nake
Abdul nake8 дней назад

🤔

Фото профиля Nosa Nostiga |
Nosa Nostiga |9 дней назад

your mind go first dey. I remember during my days in uni. our third roommate was sleeping in the room. when we came back from night class, we tried to wake him so that we can spread the bed. dis guy no wake we even carry am comot for bed e no wake😂😂😂.

Фото профиля Hamxher_01
Hamxher_019 дней назад

😂 baba confuse immediately

Фото профиля Pascal
Pascal9 дней назад

Omo make this thing no try do u oo ehh

Фото профиля trv_X
trv_X9 дней назад

Egbon go miss like 16world cups😂😂😂

Фото профиля KHOZII☘️
KHOZII☘️10 дней назад

Your mind go first Dey 💔😂😂

Фото профиля CassiLite'Web3 Tips
CassiLite'Web3 Tips8 дней назад

We pray against this kind of thing ooo... It's never our portion. Amen 🙏🏿

Фото профиля AGU🥇📊
AGU🥇📊9 дней назад

Omo na so person dey take go prison oooo!! God abeg 🙏

Фото профиля Chukwuezugo
Chukwuezugo9 дней назад

@Cleverlydey4u Take am play first Your mind go dey 💔🤣😂

Фото профиля BENARD
BENARD10 дней назад

Wetin this guy for say e happen

Фото профиля Raystar98
Raystar989 дней назад

😂😂😂

Фото профиля Amicable
Amicable9 дней назад

No be for my house you go kpai

Фото профиля VICTORIA✨
VICTORIA✨9 дней назад

😂😂😂

Фото профиля CLEVI ANOSIKE
CLEVI ANOSIKE9 дней назад

There are people who actually sleeps like this.

Похожие видео