正在加载视频...

视频加载失败

Relationship don end be that o 😂

45,595 次观看 • 10 天前 •via X (Twitter)

18 条评论

🅛🅐🅛🅐 的头像
🅛🅐🅛🅐9 天前

Everybody in that apartment go first lodge inside prison, then you wey sleep with her go get long vacation.

Nadiz 的头像
Nadiz9 天前

Lmao !!!!

tee_661 的头像
tee_6619 天前

🤣🤣🤣🤣..

Shams Kalema 的头像
Shams Kalema9 天前

Those people have the guts for goodness sake

Abdul nake 的头像
Abdul nake8 天前

🤔

Nosa Nostiga | 的头像
Nosa Nostiga |9 天前

your mind go first dey. I remember during my days in uni. our third roommate was sleeping in the room. when we came back from night class, we tried to wake him so that we can spread the bed. dis guy no wake we even carry am comot for bed e no wake😂😂😂.

Hamxher_01 的头像
Hamxher_019 天前

😂 baba confuse immediately

Pascal 的头像
Pascal9 天前

Omo make this thing no try do u oo ehh

trv_X 的头像
trv_X9 天前

Egbon go miss like 16world cups😂😂😂

KHOZII☘️ 的头像
KHOZII☘️10 天前

Your mind go first Dey 💔😂😂

CassiLite'Web3 Tips 的头像
CassiLite'Web3 Tips8 天前

We pray against this kind of thing ooo... It's never our portion. Amen 🙏🏿

AGU🥇📊 的头像
AGU🥇📊9 天前

Omo na so person dey take go prison oooo!! God abeg 🙏

Chukwuezugo 的头像
Chukwuezugo9 天前

@Cleverlydey4u Take am play first Your mind go dey 💔🤣😂

BENARD 的头像
BENARD10 天前

Wetin this guy for say e happen

Raystar98 的头像
Raystar989 天前

😂😂😂

Amicable 的头像
Amicable9 天前

No be for my house you go kpai

VICTORIA✨ 的头像
VICTORIA✨9 天前

😂😂😂

CLEVI ANOSIKE 的头像
CLEVI ANOSIKE9 天前

There are people who actually sleeps like this.

相关视频