正在加载视频...

视频加载失败

Relationship too sweet abeg 😂😂

274,930 次观看 • 11 个月前 •via X (Twitter)

35 条评论

JeGBe🫵🏽🫵🏽 的头像
JeGBe🫵🏽🫵🏽11 个月前

Nigeria girls no dey play like this ... their own na to eat something na why most of them get big belle.

𝔻𝕒𝕟. 的头像
𝔻𝕒𝕟.11 个月前

she’s not even fine, see her spinal cord 😕

obamotion 的头像
obamotion11 个月前

Which kind back bone be that 🤔

MORE LIFE°°MORE FUN 的头像
MORE LIFE°°MORE FUN11 个月前

I too love my baby 😂

WONDERS 🔥🥶 的头像
WONDERS 🔥🥶11 个月前

Me waking up to see Lovers doing what my EX didn't even want to do at first.

Drogo 的头像
Drogo11 个月前

Once I get babe make una delete Internet oh. I go dey post am every 40-40 seconds

🦅🦅🦅 的头像
🦅🦅🦅11 个月前

Waiting be this 🤒

preye🤎 的头像
preye🤎11 个月前

May my envy throw you both off the building

OC£ON 的头像
OC£ON11 个月前

“You go buy me new socks o” O boy make I no swear for you generation o🚶🏾

𝐁𝐞𝐧𝐣𝐚𝐦𝐢𝐧 𝐃𝐚𝐧𝐢𝐞𝐥 💰 的头像
𝐁𝐞𝐧𝐣𝐚𝐦𝐢𝐧 𝐃𝐚𝐧𝐢𝐞𝐥 💰11 个月前

This early morning Allow the single X users to breathe please

Adeleke opeyemi 的头像
Adeleke opeyemi11 个月前

We talk about feminism and misogyny and una dey here dey do rubbish 😒👿 E be like say una dey mad 😡😡

WONDERS 🔥🥶 的头像
WONDERS 🔥🥶11 个月前

Guy knows that there's more to that.

Naija Pidgin 的头像
Naija Pidgin11 个月前

Even when problem no dey. Women go creat one for you 😍🥰

SAM 的头像
SAM11 个月前

See back bone like chicken 🍗 nonsense

Ladi's Pater 的头像
Ladi's Pater11 个月前

E Dey sweet werey ooo 😂and he Dey complain

ForexBibel^TheTruth 的头像
ForexBibel^TheTruth11 个月前

Relationship has lost it’s credibility

Dokah 的头像
Dokah11 个月前

Na the girl spinal cord be that

THE.CRAFTER 的头像
THE.CRAFTER11 个月前

Baba show us legs wey connect, but not the other connections as dem Sidon Yeye people 😁

Igbo_Kenyan 的头像
Igbo_Kenyan11 个月前

When that 380k remain 45k your eye go begin clear them no de telli person

CHÊCKÊR 📈 的头像
CHÊCKÊR 📈11 个月前

Baba relationship sweet if u no dey Nigeria 😩😌

Olaamide_ 的头像
Olaamide_11 个月前

😒

israel'EAZI'Martinez 的头像
israel'EAZI'Martinez11 个月前

Relationship has lost its credibility

DΛVΞ-TMX ° 的头像
DΛVΞ-TMX °11 个月前

Carry spine Like dinosaur

Professor 𝕏🧔🏻 的头像
Professor 𝕏🧔🏻11 个月前

God punish all of una Na me you wan suffocate with love

savagee 的头像
savagee11 个月前

Na dinosaur bone be that?

Kayode 的头像
Kayode11 个月前

Eyin mejeji Eru aye niyin

WRLDWIDEBST IS ANTISOCIAL 的头像
WRLDWIDEBST IS ANTISOCIAL11 个月前

Oshi len shey

Uche obi chris 的头像
Uche obi chris11 个月前

He use style comot the camera from her back 😁

Mide 的头像
Mide11 个月前

Country de spoil de wtin you de do

COMRADE D 的头像
COMRADE D11 个月前

Nah for western world e dy sweet 😂

Drizz | Zetarium|KRAIN💜 的头像
Drizz | Zetarium|KRAIN💜11 个月前

Why her spinal cord shoot out like dinosaur

S.Y.B🐾 的头像
S.Y.B🐾11 个月前

Omo wetin ruler Dey do for the girl back lol 😂

Caprimoon 的头像
Caprimoon11 个月前

My turn is coming soon

𝐍𝐚𝐭𝐢𝐯𝐞 ✚ 𝐂𝐡𝐢𝐞𝐟 𝐕𝐞𝐧𝐝𝐨𝐫𝐬 的头像
𝐍𝐚𝐭𝐢𝐯𝐞 ✚ 𝐂𝐡𝐢𝐞𝐟 𝐕𝐞𝐧𝐝𝐨𝐫𝐬11 个月前

Wait first The babe get fiber optics for back?

KALA 👻 30BG 的头像
KALA 👻 30BG11 个月前

Look at this one she wan to slack my sock..God punish dia two