Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Relationship too sweet abeg ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

274,989 Aufrufe โ€ข vor 11 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von JeGBe๐Ÿซต๐Ÿฝ๐Ÿซต๐Ÿฝ
JeGBe๐Ÿซต๐Ÿฝ๐Ÿซต๐Ÿฝvor 11 Monaten

Nigeria girls no dey play like this ... their own na to eat something na why most of them get big belle.

Profilbild von ๐”ป๐•’๐•Ÿ.
๐”ป๐•’๐•Ÿ.vor 11 Monaten

sheโ€™s not even fine, see her spinal cord ๐Ÿ˜•

Profilbild von obamotion
obamotionvor 11 Monaten

Which kind back bone be that ๐Ÿค”

Profilbild von MORE LIFEยฐยฐMORE FUN
MORE LIFEยฐยฐMORE FUNvor 11 Monaten

I too love my baby ๐Ÿ˜‚

Profilbild von WONDERS ๐Ÿ”ฅ๐Ÿฅถ
WONDERS ๐Ÿ”ฅ๐Ÿฅถvor 11 Monaten

Me waking up to see Lovers doing what my EX didn't even want to do at first.

Profilbild von Drogo
Drogovor 11 Monaten

Once I get babe make una delete Internet oh. I go dey post am every 40-40 seconds

Profilbild von ๐Ÿฆ…๐Ÿฆ…๐Ÿฆ…
๐Ÿฆ…๐Ÿฆ…๐Ÿฆ…vor 11 Monaten

Waiting be this ๐Ÿค’

Profilbild von preye๐ŸคŽ
preye๐ŸคŽvor 11 Monaten

May my envy throw you both off the building

Profilbild von OCยฃON
OCยฃONvor 11 Monaten

โ€œYou go buy me new socks oโ€ O boy make I no swear for you generation o๐Ÿšถ๐Ÿพ

Profilbild von ๐๐ž๐ง๐ฃ๐š๐ฆ๐ข๐ง ๐ƒ๐š๐ง๐ข๐ž๐ฅ ๐Ÿ’ฐ
๐๐ž๐ง๐ฃ๐š๐ฆ๐ข๐ง ๐ƒ๐š๐ง๐ข๐ž๐ฅ ๐Ÿ’ฐvor 11 Monaten

This early morning Allow the single X users to breathe please

Profilbild von Adeleke opeyemi
Adeleke opeyemivor 11 Monaten

We talk about feminism and misogyny and una dey here dey do rubbish ๐Ÿ˜’๐Ÿ‘ฟ E be like say una dey mad ๐Ÿ˜ก๐Ÿ˜ก

Profilbild von WONDERS ๐Ÿ”ฅ๐Ÿฅถ
WONDERS ๐Ÿ”ฅ๐Ÿฅถvor 11 Monaten

Guy knows that there's more to that.

Profilbild von Naija Pidgin
Naija Pidginvor 11 Monaten

Even when problem no dey. Women go creat one for you ๐Ÿ˜๐Ÿฅฐ

Profilbild von SAM
SAMvor 11 Monaten

See back bone like chicken ๐Ÿ— nonsense

Profilbild von Ladi's Pater
Ladi's Patervor 11 Monaten

E Dey sweet werey ooo ๐Ÿ˜‚and he Dey complain

Profilbild von ForexBibel^TheTruth
ForexBibel^TheTruthvor 11 Monaten

Relationship has lost itโ€™s credibility

Profilbild von Dokah
Dokahvor 11 Monaten

Na the girl spinal cord be that

Profilbild von THE.CRAFTER
THE.CRAFTERvor 11 Monaten

Baba show us legs wey connect, but not the other connections as dem Sidon Yeye people ๐Ÿ˜

Profilbild von Igbo_Kenyan
Igbo_Kenyanvor 11 Monaten

When that 380k remain 45k your eye go begin clear them no de telli person

Profilbild von CHรŠCKรŠR ๐Ÿ“ˆ
CHรŠCKรŠR ๐Ÿ“ˆvor 11 Monaten

Baba relationship sweet if u no dey Nigeria ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜Œ

Profilbild von Olaamide_
Olaamide_vor 11 Monaten

๐Ÿ˜’

Profilbild von israel'EAZI'Martinez
israel'EAZI'Martinezvor 11 Monaten

Relationship has lost its credibility

Profilbild von Dฮ›Vฮž-TMX ๏ฃฟยฐ
Dฮ›Vฮž-TMX ๏ฃฟยฐvor 11 Monaten

Carry spine Like dinosaur

Profilbild von Professor ๐•๐Ÿง”๐Ÿป
Professor ๐•๐Ÿง”๐Ÿปvor 11 Monaten

God punish all of una Na me you wan suffocate with love

Profilbild von savagee
savageevor 11 Monaten

Na dinosaur bone be that?

Profilbild von Kayode
Kayodevor 11 Monaten

Eyin mejeji Eru aye niyin

Profilbild von WRLDWIDEBST IS ANTISOCIAL
WRLDWIDEBST IS ANTISOCIALvor 11 Monaten

Oshi len shey

Profilbild von Uche obi chris
Uche obi chrisvor 11 Monaten

He use style comot the camera from her back ๐Ÿ˜

Profilbild von Mide
Midevor 11 Monaten

Country de spoil de wtin you de do

Profilbild von COMRADE D
COMRADE Dvor 11 Monaten

Nah for western world e dy sweet ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Drizz | Zetarium|KRAIN๐Ÿ’œ
Drizz | Zetarium|KRAIN๐Ÿ’œvor 11 Monaten

Why her spinal cord shoot out like dinosaur

Profilbild von S.Y.B๐Ÿพ
S.Y.B๐Ÿพvor 11 Monaten

Omo wetin ruler Dey do for the girl back lol ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Caprimoon
Caprimoonvor 11 Monaten

My turn is coming soon

Profilbild von ๐๐š๐ญ๐ข๐ฏ๐ž โœš ๐‚๐ก๐ข๐ž๐Ÿ ๐•๐ž๐ง๐๐จ๐ซ๐ฌ
๐๐š๐ญ๐ข๐ฏ๐ž โœš ๐‚๐ก๐ข๐ž๐Ÿ ๐•๐ž๐ง๐๐จ๐ซ๐ฌvor 11 Monaten

Wait first The babe get fiber optics for back?

Profilbild von KALA ๐Ÿ‘ป 30BG
KALA ๐Ÿ‘ป 30BGvor 11 Monaten

Look at this one she wan to slack my sock..God punish dia two

ร„hnliche Videos