Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Relationship too sweet abeg 😂😂

274,989 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)

35 Yorum

JeGBe🫵🏽🫵🏽 profil fotoğrafı
JeGBe🫵🏽🫵🏽11 ay önce

Nigeria girls no dey play like this ... their own na to eat something na why most of them get big belle.

𝔻𝕒𝕟. profil fotoğrafı
𝔻𝕒𝕟.11 ay önce

she’s not even fine, see her spinal cord 😕

obamotion profil fotoğrafı
obamotion11 ay önce

Which kind back bone be that 🤔

MORE LIFE°°MORE FUN profil fotoğrafı
MORE LIFE°°MORE FUN11 ay önce

I too love my baby 😂

WONDERS 🔥🥶 profil fotoğrafı
WONDERS 🔥🥶11 ay önce

Me waking up to see Lovers doing what my EX didn't even want to do at first.

Drogo profil fotoğrafı
Drogo11 ay önce

Once I get babe make una delete Internet oh. I go dey post am every 40-40 seconds

🦅🦅🦅 profil fotoğrafı
🦅🦅🦅11 ay önce

Waiting be this 🤒

preye🤎 profil fotoğrafı
preye🤎11 ay önce

May my envy throw you both off the building

OC£ON profil fotoğrafı
OC£ON11 ay önce

“You go buy me new socks o” O boy make I no swear for you generation o🚶🏾

𝐁𝐞𝐧𝐣𝐚𝐦𝐢𝐧 𝐃𝐚𝐧𝐢𝐞𝐥 💰 profil fotoğrafı
𝐁𝐞𝐧𝐣𝐚𝐦𝐢𝐧 𝐃𝐚𝐧𝐢𝐞𝐥 💰11 ay önce

This early morning Allow the single X users to breathe please

Adeleke opeyemi profil fotoğrafı
Adeleke opeyemi11 ay önce

We talk about feminism and misogyny and una dey here dey do rubbish 😒👿 E be like say una dey mad 😡😡

WONDERS 🔥🥶 profil fotoğrafı
WONDERS 🔥🥶11 ay önce

Guy knows that there's more to that.

Naija Pidgin profil fotoğrafı
Naija Pidgin11 ay önce

Even when problem no dey. Women go creat one for you 😍🥰

SAM profil fotoğrafı
SAM11 ay önce

See back bone like chicken 🍗 nonsense

Ladi's Pater profil fotoğrafı
Ladi's Pater11 ay önce

E Dey sweet werey ooo 😂and he Dey complain

ForexBibel^TheTruth profil fotoğrafı
ForexBibel^TheTruth11 ay önce

Relationship has lost it’s credibility

Dokah profil fotoğrafı
Dokah11 ay önce

Na the girl spinal cord be that

THE.CRAFTER profil fotoğrafı
THE.CRAFTER11 ay önce

Baba show us legs wey connect, but not the other connections as dem Sidon Yeye people 😁

Igbo_Kenyan profil fotoğrafı
Igbo_Kenyan11 ay önce

When that 380k remain 45k your eye go begin clear them no de telli person

CHÊCKÊR 📈 profil fotoğrafı
CHÊCKÊR 📈11 ay önce

Baba relationship sweet if u no dey Nigeria 😩😌

Olaamide_ profil fotoğrafı
Olaamide_11 ay önce

😒

israel'EAZI'Martinez profil fotoğrafı
israel'EAZI'Martinez11 ay önce

Relationship has lost its credibility

DΛVΞ-TMX ° profil fotoğrafı
DΛVΞ-TMX °11 ay önce

Carry spine Like dinosaur

Professor 𝕏🧔🏻 profil fotoğrafı
Professor 𝕏🧔🏻11 ay önce

God punish all of una Na me you wan suffocate with love

savagee profil fotoğrafı
savagee11 ay önce

Na dinosaur bone be that?

Kayode profil fotoğrafı
Kayode11 ay önce

Eyin mejeji Eru aye niyin

WRLDWIDEBST IS ANTISOCIAL profil fotoğrafı
WRLDWIDEBST IS ANTISOCIAL11 ay önce

Oshi len shey

Uche obi chris profil fotoğrafı
Uche obi chris11 ay önce

He use style comot the camera from her back 😁

Mide profil fotoğrafı
Mide11 ay önce

Country de spoil de wtin you de do

COMRADE D profil fotoğrafı
COMRADE D11 ay önce

Nah for western world e dy sweet 😂

Drizz | Zetarium|KRAIN💜 profil fotoğrafı
Drizz | Zetarium|KRAIN💜11 ay önce

Why her spinal cord shoot out like dinosaur

S.Y.B🐾 profil fotoğrafı
S.Y.B🐾11 ay önce

Omo wetin ruler Dey do for the girl back lol 😂

Caprimoon profil fotoğrafı
Caprimoon11 ay önce

My turn is coming soon

𝐍𝐚𝐭𝐢𝐯𝐞 ✚ 𝐂𝐡𝐢𝐞𝐟 𝐕𝐞𝐧𝐝𝐨𝐫𝐬 profil fotoğrafı
𝐍𝐚𝐭𝐢𝐯𝐞 ✚ 𝐂𝐡𝐢𝐞𝐟 𝐕𝐞𝐧𝐝𝐨𝐫𝐬11 ay önce

Wait first The babe get fiber optics for back?

KALA 👻 30BG profil fotoğrafı
KALA 👻 30BG11 ay önce

Look at this one she wan to slack my sock..God punish dia two

Benzer Videolar