Loading video...
Video Failed to Load
Remove from DND bro !
367,206 views • 1 year ago •via X (Twitter)
32 Comments

Been on dnd since 2017 and ain’t gonna change anytime soon

Very stupid and unreliable people.. what if there's an emergency?

Abeg make Una reach if not money no go reach me 😂 I dey sell cleans cars

I hate these kind of people with my life. Don’t just get a phone then. Get a system ahh.

Stupid. Useless people. Mostly the broke, poor people do it. Irritant.

Who stone me

People no know say dem fit put person for favorite so that person can go fit dey enter even when ur phone dey dnd

“Make nobody reach me, I want to be rich”😂

I’m the one friend😭😭

I don’t like to put my phone on DND unless I’m sick and I need to sleep

Newton must not see this 😭😩 “One day, your helper fit dey call you” and your phone go dey DND

hibernation season 😂😂😂 You too real 😂

This is so me. After listening to Rema DND, my phone has always been on DND

Make nobody reach me, I want to be rich

And na people way be say they have no reason too

Nobody put phone dnd pass Xr users😡😡

Make nobody reach me, I want to be rich 🤣🤣🤣🤣

This thing no be flex and na serious issue 😂😂 nice one Gilmore, with the way Nigeria dey, security wise why your phone go dey dnd???

Rich and unreachable

@Idongesit_Commy hi

@bigmathyo na Trenchboy, I be Gilmore.

Me and my ex been dey always get issue on this DND thing that time, she no dey hear word and the thing dey vex me paaa

Bruhhhh no be skit be 😂 nah real life,that thing really pain trench boy 😂 that “guyyy omooo you stupid gan” nah real life no be slit

😂

@former_timz 🤣

TALK TO ME DIRECTLY DONT GO THROUGH THE CORNERS

Omo I tire for myself for this DND 🤦♂️

@_jkmf useles man 🤦♂️na ur people be this

Na me be this😃

😂

@davidtare you and the ladies on dnd

@Olag00ke 😂😂
