Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Ronaldo calm down ๐ญ๐ญ๐
14,530 Aufrufe โข vor 3 Monaten โขvia X (Twitter)
31 Kommentare

@funny_kante Omo Guy I Dey pity you oo Omo so Your Life don Spoil reach like dis your mate Dey buy Benz you Dey laugh like mad man. Shank don use your Glory do better thing no wonder u never make am better go see pastor tomorrow morning before your life spoil pass dis one

E dy play e dey show โฆ. How e be u now

You Wey your career don finish before e start, Eru shank Na all your mate for industry don buy better car you no see one buy.

How e con be now mumu

How e dey be u now โฆ?

Oga comot that shirt u dey vex brotherhood

So how e come be you now?๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

He later shock you

You wey no get career

This one no get life see him big head na ngolo kante failed content creator

So how they cry now ๐

How he come be now ๐๐๐ญ

See as E head be like snake way swallow something way no gree digest otele

He wan score two goals ๐๐๐

Oni kuure ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

How was that offside?

How come e be now, ode

๐๐๐๐

But it was a nice finish no cap!!!!!!!!!!! He just didnโt move back better

Nothing for am ๐น๐น๐น

How e com b now ?

So how far now

How e com be now ?lol

How e come be now ๐๐

You wey nobody Dey flow with your content again? Shank don dump you ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐

Pele oponu omo

So how market kante

Talk now mumu ๐คฃ๐คฃ

How e con be now @funny_kante

Ogun kill you mumu man

Mk Dey check VAR o๐ซ

