Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Sabinus avoid trouble sometimes naa 😂
Комментарии: 36

They Werey don drop new skit

😂😂

Will sabinus ever make it in life…? Anytime man is close to money something else takes it😂😂😂🤣

Body go tell him 😂😂

Ajeh 😂😂

Healthy poorman!! 🤣🤣🤣

If them comot that compound make I die!!😂😂

Him no dey ever wise lol 😆

Step fathers are in trouble. Single mothers wahala 🤣🤣🤣

If that woman no leave my house make i know weten cursam 😂😂😂

Step fathers Dey suffer 😂😂😂

Deh don carry sabinus with both teams score😂

Omo who notice say this sabinus team fresh 4 this video Abi na the camera 📷 🤣😂

@kofi_owusudyer Anybody that says I will eat the food of my children (or supposed children) will die ni oo!!! 😆

Omo na so them comot sabinus for settings🤣🤣🤣

He go marry single mother

🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂😂😂

Healthy poor man 😂

Great lesson

Sometimes you fit dey do too much for person make dem no rate you.

@joylasts Sabinus can never make it.

Wahala 😂

Are we supposed to laugh to this ? 🤔

Na this woman go kill sabinu last last 😂😂😂

in football terminology what is this called😩💔

Just lol

This ur caption dey confusing

You go think say na just funny skit, i pity you.

Wahala

Why always Sabinus. This is not right . I'm so sorry brother Sabinus 🤭🤪😜😂😂🇬🇭🇬🇭🇬🇭

This sabinus shirt don suffer

Stray bullet jam step fathers

Omo, at point leave this thing for sabinus 🤣🤣🤣

🤣🤣🤣🤣

🤣🤣🤣🤣🤣

shenking
