Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Sabinus Dey always Deliver ๐๐
41 Kommentare

He needs to be stopped ๐

This is so funny ๐ฅ๐๐๐

Na him be king of skits ๐

E win am now ๐

Sabi nwa don start again ๐

That man ehnnn

Sabinus na fuu ๐๐

Big one oo ๐๐๐

Normally Sabinus no well but which kind song be that? That song made me burst into tears. ๐

This man ๐๐

๐๐

How he want take explain himself with that cutlass... ๐๐๐

No go enter problem wey na only God be your witness o

your boy the loyal here again man ๐คฃ

๐๐๐

Sabinus dey always Sabi how to put him sef for wahala๐

Hmm Sabinus too sabii ๐

๐๐๐ senior skit marker

@table_shaker_ You explain explain tired ๐ด evidence choke

This man dey buste my brain

Sabinus never mind his business ever since I know him ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

This life don tire me oo

That last video no EVIDENCE OOOO ๐คฃ๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ

The last video ๐๐๐๐

His skit will never get boring ๐

This guy is too good. I love his skits so much

That last part๐๐๐ how you wan take explain give police๐๐๐

๐๐๐๐

Absolutely nobody comes close.

trouble never dey find Sabinus na ein dey find trouble every time๐๐๐๐ why Sabinus? body go tell you๐๐๐

Get up and fight for who? ๐๐๐๐๐

I don laugh tire ๐

This Sabinus is GOATed. ๐ฏ

๐

Otilo ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

The last video na to miss 4 world cups and 16 champions league ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Sabinwa and problem na 5&6

Sabinus na mad man ๐๐

I didnโt see that coming ๐ญ๐๐

I say u go smile this week, as you take smile watch this video

We pray make we no see our selves for situation wey nah only God go be our witness.
