Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Sabinus will make you laugh without saying a word😂😭
334,279 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 37

that's exactly what makes him Mr. funny

@1layii Real

That faw too do am bad 🤣

😂

Same vibe

But is it only me that don't usually find the guy funny?

Na the same thing , the fowl shit na diluted one 😂

You don collect gig too abi?

Them gats cook that fowl 😂

His skit are no longer even funny, tey are all looking thesame to me. He needs to bring something new...

I don dey try load this video since it no gree me if na wazzaa now na one click

The shit go smell for him mouth 😅

Not me sha I never find him funny

Werey ti la igbe bird 🦅 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

That guy na werrey aswear

Bruh I dey chop nah ahhh kilode😹😹

The right thing and the easy thing are almost never the same thing.

Honestly this guy no real 😂😂

see sabinus, see brain jotter. I rate dem gan.

No matter how sad you’re😂💔

Crase man, his face expression is something else

Bro I Dey chop na, wetin be this 🤦♂️😭

E too sabi😂

He's the funniest comedian in this country 🤣

The chicken never even shit finish

😅😅😅😅😅😅😅😅

😂

Him and Davido i don't know who fool pass 😂

One day una go tell am truth

It taste different 😆😆😆 Sabinus no go kee person.

😂😂😂😂😂😂😂😂😂

🤣

He couldn't even spit out, Tinubu must go 🤣🤣🤣

Aswear 😭🤣🤣

That's why we call him Mr funny

That one na Sabinus of those days, now na episode him dey act as Skit

His good
Похожие видео
Ravi Gupta can make us laugh without using any bad word 😂
Abhishek
17,699 просмотров • 9 месяцев назад
