Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Sabinus don drop another one again. This man ๐ญ๐
33 Kommentare

New sticker pack . Youโre welcome โบ๏ธ

Facial expression Dey alway off me

E still chop the rest of the fish ๐

It was at this moment he knew he fucked up ๐.

Hunger wan finish sabinus ๐

Chinese people reinvented Rock-Paper-Scissors๐ญ๐ญ

He does not even need too say a word too funny ๐๐๐

Just one minute of pure comedy, na why I Dey call am goat ๐

Why is he releasing something this mid? It is time he leave the stage or higher sharp minds to help him with better script

His facial expression thou๐

Wow incredible magic. ๐

This guy sef.. name a better skit maker. I'll wait

Werey even carry beer join. ๐๐

Little girl's prank on her mother ๐คฃ๐คฃ๐

Normally man need finish the fish and beer, before facing the consequences at once๐คฃ๐คฃ

Which stadium?

No be him fault nau, na abandoned food. ๐คฃ

lol..tell him you have thrown it into the waste bin ๐๐

Sabinus and Food ๐, especially Ghana jollof ๐คฆโโ๏ธ

Heโs not funny

Wetin he wan tell owner of fish like this๐

Lol this guy funny no cap

Oga sabinus don enter trouble ๐ Nah until shop close ๐ you go chop this kind thing nah๐ช

40-46 30,000

๐คฃ

Make I finish the remaining one all die na die ๐คฃ

nothing dey ever favor him, everytime na problem

Me self drop video today Make una stream ๐๐ฝ

Omo ole๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

this man๐ ๐ ๐

Just buy another one jeje. ๐๐

Leave content for Sabinus ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Sabinwa ๐๐
รhnliche Videos
Sabinus don drop Valentine skit! This man na Goat ๐ ๐๐
TENIOLA
618,728 Aufrufe โข vor 1 Jahr
