Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Sabinus don drop another one again. This man 😭😂
Комментарии: 33

New sticker pack . You’re welcome ☺️

Facial expression Dey alway off me

E still chop the rest of the fish 😂

It was at this moment he knew he fucked up 😂.

Hunger wan finish sabinus 😂

Chinese people reinvented Rock-Paper-Scissors😭😭

He does not even need too say a word too funny 😂😂😂

Just one minute of pure comedy, na why I Dey call am goat 😂

Why is he releasing something this mid? It is time he leave the stage or higher sharp minds to help him with better script

His facial expression thou😆

Wow incredible magic. 😂

This guy sef.. name a better skit maker. I'll wait

Werey even carry beer join. 💔😂

Little girl's prank on her mother 🤣🤣😂

Normally man need finish the fish and beer, before facing the consequences at once🤣🤣

Which stadium?

No be him fault nau, na abandoned food. 🤣

lol..tell him you have thrown it into the waste bin 😂😂

Sabinus and Food 😂, especially Ghana jollof 🤦♂️

He’s not funny

Wetin he wan tell owner of fish like this😂

Lol this guy funny no cap

Oga sabinus don enter trouble 😔 Nah until shop close 😔 you go chop this kind thing nah😪

40-46 30,000

🤣

Make I finish the remaining one all die na die 🤣

nothing dey ever favor him, everytime na problem

Me self drop video today Make una stream 🙏🏽

Omo ole🤣🤣🤣🤣

this man😅😅😅

Just buy another one jeje. 😂😂

Leave content for Sabinus 🤣🤣🤣

Sabinwa 😂😂
