Loading video...
Video Failed to Load
Sabinus 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
176,652 views • 6 months ago •via X (Twitter)
30 Comments

The day person go prank me with money … at least 5 liters of blood go flow.

Something we don see days ago, na now you dey post am🙄🙄🙄. E be like you no serious again.

@maclisa999 E pain me !!! 😂😂😂😂

The best comedian in the world!!! Naturally funny and the ideas are unbelievable

That's what i do for a living... @Sabinus1_ thanks for advisement

God Abeg i pray against badluck this morning ooo

Jesus.... Holy Spirit do your own thing now 😂

Sabinwa 😂😂😂😂 This one pass Obama sharwama oooo

@gold_henny lol the guy werey

Sabi wey never dey get am right😂😂😂 Sha remember to sleep for at least 8hrs today

Sabinus is goated

Na for here I know say problem go dey 😂😂

This man 😂😄

sabinus no dey carry last 😂

Ohh Chim! 😂😂😂

🤣🤣🤣

Finally you are here again. Active like never before 🔥🔥🤣🤣🤣

Life don reach like this!!!? 🤣🤣🤣

Sabinus wen this ur mumu go stop na, why u go share all ur ice cream b4 u even confirm money 🤣🤣🤣🤣🤣🥰

Funny sabinwa 😅😅

Your mumu no too much 😂😹🤣 I don laugh tire

@claire9978i You fuuulish why bad thing Dey always happen to you 😭😭😂😂😂

Foto 📸😂😂😂♥️

Sabinwa😂😂😂😂😂

Sabinus is about to make my week good with his video 😌

THE WHITE TEETH OF SABINUS CAN NEVER B A PRANK NO VESS 😁😁😁

Sabinus go still cry in the end

You suppose use that last boy do scapegoat 😂

When you go wise 😂😂😂

Make i laugh before I watch am 🤣🤣🤣🤣 you never disappoint
