Loading video...
Video Failed to Load
๐๐๐๐๐ Sabinus Calm down ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
123,449 views โข 6 months ago โขvia X (Twitter)
31 Comments

Baba nor fit talk watin change weather for am๐ญ๐

Cold no go catch you keh ๐ญ๐ญ๐๐๐๐๐

Another meme don set Youโre too good with this thing Swrs ๐ญ๐

See as sabinus body take calm down one hand๐๐คฃ๐๐คฃ mouth no dey to talk wetin e experience gan๐คฃ๐

@vitminazi This one u Dey drop skit back to back u don hold bank money ?๐๐๐๐

Sabinus leave me this morning oo ๐๐๐

Na only sabinu know waiting happen to am ๐๐๐๐๐๐

Always looking for trouble ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Sabinus will make you sit on the floor ๐๐๐

Abeg dey calm down oh Senior Man

Sabinwa Sabinwa Sabinwa how many times did I call you , Dey calm or you gonna learn d hard way ๐๐๐

I don catch am....๐๐๐

Sabinus no dey hear word nw your phone don go ๐น

Mr Sabinus, I commend you love for creativity, but you should have done better. And besides, this is the same cap you wore in you previous skit as an ice cream seller. You should have at least Changed into something slightly different.

The funniest comedian in Nigeria

How you take dey do these facial expressions?๐

Quick observation Most of your crafts are first posted via your accounts. Reverse is the case now, cos of all you posted since yesterday have gone viral before now. Moving forward, your platform should be the first to post your crafts before reaching the public

Omo.... Cold dy catch me oo

๐๐๐๐

Baba phone movvvvve ๐๐๐

Calm down you nor hear๐๐๐ Sha remember to sleep for atleast 8hrs today.

No common sense at all๐๐๐

The only reasonable skitmaker

This is actually real life issue

Seriously e get how dem fit move your phone, shame go dey catch you to announce am

Cold no go later catch you ke? ๐๐

@promisejay112 Sabinwa ๐น๐น๐น๐น๐น

What just happened abeg, I no see well ๐ ๐

This man ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

he no dey hear word

Your body don Calm down abi ๐๐๐..... U no wan collect breeze again ๐ค ๐
