ะะฐะณััะทะบะฐ ะฒะธะดะตะพ...
ะะต ัะดะฐะปะพัั ะทะฐะณััะทะธัั ะฒะธะดะตะพ
Sabinus ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
176,652 ะฟัะพัะผะพััะพะฒ โข 7 ะผะตัััะตะฒ ะฝะฐะทะฐะด โขvia X (Twitter)
ะะพะผะผะตะฝัะฐัะธะธ: 30

The day person go prank me with money โฆ at least 5 liters of blood go flow.

Something we don see days ago, na now you dey post am๐๐๐. E be like you no serious again.

@maclisa999 E pain me !!! ๐๐๐๐

The best comedian in the world!!! Naturally funny and the ideas are unbelievable

That's what i do for a living... @Sabinus1_ thanks for advisement

God Abeg i pray against badluck this morning ooo

Jesus.... Holy Spirit do your own thing now ๐

Sabinwa ๐๐๐๐ This one pass Obama sharwama oooo

@gold_henny lol the guy werey

Sabi wey never dey get am right๐๐๐ Sha remember to sleep for at least 8hrs today

Sabinus is goated

Na for here I know say problem go dey ๐๐

This man ๐๐

sabinus no dey carry last ๐

Ohh Chim! ๐๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Finally you are here again. Active like never before ๐ฅ๐ฅ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Life don reach like this!!!? ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Sabinus wen this ur mumu go stop na, why u go share all ur ice cream b4 u even confirm money ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐ฅฐ

Funny sabinwa ๐ ๐

Your mumu no too much ๐๐น๐คฃ I don laugh tire

@claire9978i You fuuulish why bad thing Dey always happen to you ๐ญ๐ญ๐๐๐

Foto ๐ธ๐๐๐โฅ๏ธ

Sabinwa๐๐๐๐๐

Sabinus is about to make my week good with his video ๐

THE WHITE TEETH OF SABINUS CAN NEVER B A PRANK NO VESS ๐๐๐

Sabinus go still cry in the end

You suppose use that last boy do scapegoat ๐

When you go wise ๐๐๐

Make i laugh before I watch am ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ you never disappoint
