Loading video...
Video Failed to Load
Sabinus they said hold it 🤣🤣🤣🤣
30 Comments

Real ones knows NDLEA will show up immediately he dragged the first puff 😂😂

What’s going on??🤣🤣😭

Sabinus no need to talk, only him facial expression go make you laugh😂

🔥 WIN BIG WITH WINNING FIVE! Place qualifying bets from ₦2,800 on Europe’s top leagues and get up to 30% cashback, $1,000 cash, 10,000 bonus points or a $100 free bet! Register on 1xBet with the Promocode ( MUMU300 ) using this link -

Him say e no understand this country oo😂

Lol everything dey always work against you Sabinus🤣🤣 And you will never learn your lessons o

😂😂😂😂 Ur lawyer no fit save u ooo 😂😂

@_mozzybee One puff dun put Sabinus for problem 😂😂

Even if no smoke am, just by holding it; you don enter gbege🤣

I never see who Sabi this content reach you guyy😂😂😭 Marlian😂😂

Sabi no gree for them na “entrapment” we go use as your defense for court

You don recall Twizzy?

😂😂

Them still collect the weed give am lighter hold as evidence 😆 🤣

U for no gree oh…highest dem go beat u but u go go Scot free 😎😂🤣

Try behave yourself for once make u win na

U secure am with d drag 😂😂😂 Ure a mumu man 😂😂😂😂😭

You go learn in the hard way, you go explain tired no evidence

E say e no understand this country oh 😂

Who send me oooh 😹😹

Lol 😆🤣😆😆🤣. Your life don actually spoil.

Dammn

When you go learn Sabinus ?

🤣🤣🤣🤣

Hold am don put you for trouble

😂😂😂

😂😂😂😂😂😂

😂😂😂😂

@tweem 1m views

They don throw your pass 😂
