Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Saheed Osupa has a word for Portable. Wahala 😂
10 Kommentare

Segun Sanusivor 1 Jahr
If that Egbon wey Dey shout for background catch portable, one on one, portable go too chop slap 🤣

Breezy🀄️vor 1 Jahr
Forgive and forget no dey Osupa dictionary 😂

𝙀𝙉𝙏𝙀𝙍𝙏𝘼𝙄𝙉𝙈𝙀𝙉𝙏 𝘿𝘼𝙄𝙇𝙔 🇳🇬vor 1 Jahr
Portable think say Osupa na Goya Menor 😂😂

Maks_ForYouvor 1 Jahr
Let’s tag portable to this plsss😂😂😂

PABLO Hayjhayvor 1 Jahr
This man like wahala die😂😂😂 Cos whatt😂😂😂 As dem de shout portable E de refer dem to colleague me which is taye currency😂😂😂

Aqueduct 🌊vor 1 Jahr
He didn’t mention portable but they hypeman isonu nah werey 😂

MIDDO FOOTIES 🥿👞🥾🥾vor 1 Jahr
He go be woto woto for portable and taiye currency 💯💯

Abdulrahman 🦚vor 1 Jahr
Forget He can’t do anything to portable

OMD_💐vor 1 Jahr
🌚😂

Abdulmalik💯🍀vor 1 Jahr
Oba Orin at Osogbo yesterday
Ähnliche Videos
1:24
Sensitive content
Portable sends another strong message to Saheed Osupa…. This matter dey go far o😭
Oyindamola🙄
387,329 Aufrufe • vor 1 Jahr
