Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Salo just get Ycee time this evening…. This is too much o 😭💔
80,157 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
35 Kommentare

I blame una wey Dey always repost irrelevant things like this

I don forget say this one sef still dey there. Omo! Olodo plenty for industry true true o. Ycee you do this one..😭 Den just explain the meaning for this one na why he just dey come online.😂

He’s just proving Ycee right with this clown show he’s putting on

This one is looking for relevance. E Dey pain am say no be him name them mention

This one ke🤣 nah person wey no give am headshot I blame.

So many Olodo Uprising dem. They have started showing face. Ycee you be man for speaking the truth

Olodo don japa , e go fit talk anyhow now 😂 Alexa play Dlckhead by dammy krane 🔥

Ever lasting Cooking 😂! Ycee really cook them 💔

See as he just dey curse up and down . Wetin I listen to early mor mor like this ? I deleted Tiktok because of this . Don't bring these boys to our dear X again 🙏.

The main reason we are seeing this is cus if an idiot like oyin, you stupidly post an illiterate just cus you understand him doesn’t mean everyone else does

This people just calm prove Ycee right

another olodo uprising core don voice out btw, gba-cee is already in his No-Hit Era ... siri play Dlckhead by dammy krane

I nor dey hear yoruba but laugh wan kill me😂😂

This boy mouth is wild mehn

Entitled mf... Olodo core type shi

As you dey inside motor you be big man you nor know say you no get sense.

salo ya werey gan 😂😭

Ṣe epe yi o wá pọju Salo🤷😂

He didn’t even mention anybody’s name 😂… all of them just dey fall out

That questions Salo asked Ycee is necessary.

Yorugba men are so daft. Why is this fool defending Peller on a truism that is well seen and noted. Oh No! Jesus Wept😭

YCEE can’t even respond to this F00l. F00ls like him gave him platform.

I see so many pained grownup adults here Una just Dey comments like chicken 😹😹😹 Una no be God and you will never be Anything and everything is allowed on the internet space If you feel you can do better try na

You are only proofing him right.. With this nonsense u are saying

The bullets wey you collect never make you rest

E pain the werey 😂😂 Na their chairman bdis

😂😂

Ycee nah brilliant downfalling dead artist

My question is, how sure is he that the curse will go to Ycee? Everything you said might even bounce back on you.

Salo shey naso maleekbery sing that lyrics?

All the olodos are ranting

😂😂😂 na so

You are the problem, someone like you amplifying his stupidity. How often do you amplify anything intellectual or educative on your page ?

Na chick I dey wait for

Yes o
