Loading video...
Video Failed to Load
Sam Larry don buy market oo.. ๐ญ๐ญ๐ญ๐คฃ
547,972 views โข 3 years ago โขvia X (Twitter)
11 Comments

Suppose be kini kan omo kini kan nau, abi jazz sabi nick name?

A bear market is coming? Worried? Do not worry. Be a Smart Investor. Get Ready. Subscribe to โMarket Twists & Turnsโ (it's free) & follow @BraVoCycles to profit in bull and bear markets. Daily to your mailbox.

how e wan take catch them when una no call their real name ๐๐

@mostuntin As in.. Suppose be kini kan omo kini kan nau.

With all this juju if Sam Larry no unalive within a week, e go confirm my suspicions say juju na fake.

As I de watch am to the end I de expect make I see one spirit to come out of the gods and disappear ๐

Too much nollyhood.. ๐ ๐

By time all dis gods start work na madness straight

Make this thing work fast fast God abeg

Dey play . All these ones ? Them these ones โฆ. Na them dem dey call real Avianโฆ they know people by every name .

Ogun day drink Chelsea ๐
Related Videos
Sensitive content
Chioma don buy serious market ๐ญ๐
Oyindamola๐
519,673 views โข 2 months ago
