Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Sam Larry don buy market oo.. 😭😭😭🤣
547,960 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)
Комментарии: 11

Suppose be kini kan omo kini kan nau, abi jazz sabi nick name?

A bear market is coming? Worried? Do not worry. Be a Smart Investor. Get Ready. Subscribe to “Market Twists & Turns” (it's free) & follow @BraVoCycles to profit in bull and bear markets. Daily to your mailbox.

how e wan take catch them when una no call their real name 😂😂

@mostuntin As in.. Suppose be kini kan omo kini kan nau.

With all this juju if Sam Larry no unalive within a week, e go confirm my suspicions say juju na fake.

As I de watch am to the end I de expect make I see one spirit to come out of the gods and disappear 😂

Too much nollyhood.. 😂 😂

By time all dis gods start work na madness straight

Make this thing work fast fast God abeg

Dey play . All these ones ? Them these ones …. Na them dem dey call real Avian… they know people by every name .

Ogun day drink Chelsea 😂
