Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
same Davido?
35,823 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
19 Kommentare

una dey always whine am. lmaooo

Na only this intro en get bring another one 😂

No dy give the fool audience

@oyl2he even barawo remix

I plead the fifth

For song wey them give am??

Na wa for some of you ooo una no dey ignore sometimes? Na everything una must respond to?

Prophet David 🙌🏼

This song wer them write give burna and him 😂😂😂😂😂

Yonda wrote this shii

Una dey enjoy this thing?

What’s he singing about? No be fight o

even if you no understand yoruba, you are not deaf to not understand the pidgin part lmao

The shooting star in a blockbuster part, na the lekki toll gate shooting he dey talk? No be fight o 🌚

@oyl2he You can’t be this dull man, try to be real for once in your life 😏

@oyl2he

Oga shut up the song nor be him even get am Una just Mumu make e use he arrange song free style like wizkid Joy and others stupid boy Una nor dey like Davido when nor get talent if nor be money e for nor go far e don buy some musical career u nor see say all e artist don wash😂

Na 2 people dem write this song give that year 😂 Davido rush put am for album 😂😂 shame no dey catch u ni

😂😂😂😂😂😂😂
