正在加载视频...
视频加载失败
This same Badoo? Lmao, Davido go tear lifetime ACL 😂😭
96,864 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
65 条评论

Make them no go forget say baddo na baba

Ajeh

Osas waiting for Peruzzi

😂

But everywhere good sha...

You be fuul😂😂😂😂😂😂😂

Very blurry 😨

Your Oga sabi, na you no wan get over your foolishness

Guy na una dea setup Olamide for this internet abi? 🙆♂️😭 Olamide go tear life’ time ACL😂😂

see i love davido but omo nobody dey touch baddo for afrobeats make alot of them go line up for back

Ykb

Omo Baddo good die 😂

Oloun😂

So this one na hit🤣🤣🤣🤣

With you na hit?

Name one track from morayo way out stream “with you” you dumb ass!!

Kese big pass 5ive and orieku combine

Lmao 🤣 how many streams coward?

@Adebayo_Faboro What the name of that new album wey sink pass titanic again sef😹. Ori something something 😹

@Adebayo_Faboro Name way done go where your papa never go I pity you🤣

Nah we way be Badoo fans Dey f up I swear we no Dey hype am enough

Baddoo don spit for my face

🥹❤️😂

Them know. Am happi I know 🤣

🤗🦅❤️

@Adebayo_Faboro e no suppose better for your generation

I no even dey hear anything way e dey talk 😂😂

@NationAbu Of all hits songs nah this one he con drop?😭😂

@NationAbu Me self shock 😭😂😂😂

Professor Olamide Adedeji Baddo👑👑👑👑

Oloun seh

No be boat we they row for here 😂

😂😂

Davido wey be Olodo right from birth, he no fit try am laye

Ykb

Flow so sick 🔥

I swear

See badow as he dey gimme joy 😊 Vibez on Vibez

Don’t kpai David fa 😀

😂

Davido no know who be olamide

Is it that you’re dull or dumb? They said “hit”

Olamide has more hits than Davido. Simple.

Make una go listen to row row, row gently

Davido and Olamide are both legends, but they operate in different lanes. Davido is the global superstar — massive melodies, hit records, international collaborations and anthems that dominate everywhere. Olamide is the street/rap institution — bars, wordplay, Yoruba lyricism, versatility and the ability to make almost any beat sound like home.

Abeg make anybody no join my Olamide’s name for conversations like this Na me know the reason why I Dey follow Olamide since 2010. Na me know why I love am Make Una stop to Dey join hin name for things wey go bring disrepect to hin name abeg❤️

Baddddoooo

Na baba

Olamide na baba seh like I set feel all his music I'm visually impaired when I listen to Badoo music I burst into smile and forget my sorrows

🤗❤️🦅

Olamide Baddo is the Messi of Music Industry...

Davido na rapper?

If davido pull up with this lyrics e buy am nii

Wait dem Dey compare ham with badddo😂 mophor o

Yes

Damn! 🙌👑

🥹❤️🦅

I go drop 50hit songs by Olamide,I go challenge any 30bottle make dem drop 30 for David o & na hit songs we Dey talk oo,no b songs wey davido fans Dey listen to wey other people no sabi cus na their own definition of hit b song wey dem Dey listen to only 🤣🤣🤣

It's funny that some Nigerians will still say Davido is better than him 😆🤦🏽

omooo,badoo nah baba!

Ajeh

Davido wey dey sing row your boat ??

Big Badoo!🔥

🦅❤️

Wizkid sef go tear ACL abi?
