Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Same Iceking ochacho, make champz go sit down o
189,795 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
49 Kommentare

The boy no reach champz half

K

this one career don end before e start

Lol u no dey ever talk truth

This Glitch dea always make gba music sound sweet

Hmmmm

These artist are just kids man Allow them make music without competing 🤦🏾♂️

They started it

Mid

You can hear wat hes saying champs just dey jampack everything

two of them good abeg

Fairs

This boy sef good oo

Nbl

Shishi you no go see

Lol

@olajiire101 You sef go sit down

@olajiire101 K

Both of them are doing well for their age. Goodluck to them. I done old to join in their banter, their age mates can do that one .

Champz no reach him blockus

Nbl jor

Una go just dey force comparison that fat lil nigga no fit lace champz shoe

Y'all just let people do their thing without comparison

Okay

I swear e bang o

Nbl bruh

Bro this guy is good 🔥

Ngl hes good

Calms bro Champz better

K

This boy sings and raps better than champz. The thing here is that Nigerians are just fvckin emotional. His songs combines singing and rap.

Omo at this rate I go soon delete Apple Music

He's a good singer however, en fat lips no go gree us hear en rap lyrics well Champz on the other hand, na en bros Respect tallent over clout

Battle of the nepo babies 😂

Why can’t both be great at the same time. What’s this toxic comparison everytime? You people are sick for real.

The boy bad normal, na their hate go fuel the boy success pass seff

See I’m really impressed at their ages they are making this great quality of music

ice

He flow pass champs not gonna lie

They both really good actually. Stanship is what making people say shiit

Na Tinubu truly fit you for your life:

Damnn, everyone is on fire

Make the 2 of you go sit down 👎

You think them go give you house ?

This one too nah song?? 😤😤💔

Okay. This one enter.

Why you dey lie

See wetin two adults deh do , Una really Dey muzz me

Make all of them go sit down
