Loading video...
Video Failed to Load
Say a prayer for wizkid under this post ๐ฅบโค๏ธ๐ฆ ๐๐ฝ
11 Comments

Nobody useless pass this Egbon ๐

When Davido still dey alive ?

Jonathan Roumie invites you to join him and millions of Christians in prayer this Lent on Hallow, the #1 prayer app.

Oga nah lie Wizkid didnโt sale 95% of d tickets U too Dey lie Check Ticketmaster He have low tickets sales thatโs why dem cancel am

You no see the venue in the video ? Mumu

Una won pray give person wey him management no fit come out to explain why they cancelled tour ๐

Wetting come concern your mamaโฆ. You fit afford tickets ?

Wizkid time don pass, At your age you still dey mumu.

I pray God come through for him๐๐ฆ

๐ฆ โค๏ธ

All those evil wey him mama do, done dey return to wizkid abi ?? Na small one una dey see so .. this wizkid matter go useless pass 2face story
Related Videos
Prayer for the weekโจ๐๐ฝโค๏ธ๐ฅน
Nqobile Mahungu๐ฟ๐ฆ๐บ๐ธ
25,571 views โข 7 months ago
