Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Say a prayer for wizkid under this post 🥺❤️🦅🙏🏽
11 Yorum

Nobody useless pass this Egbon 😂

When Davido still dey alive ?

Jonathan Roumie invites you to join him and millions of Christians in prayer this Lent on Hallow, the #1 prayer app.

Oga nah lie Wizkid didn’t sale 95% of d tickets U too Dey lie Check Ticketmaster He have low tickets sales that’s why dem cancel am

You no see the venue in the video ? Mumu

Una won pray give person wey him management no fit come out to explain why they cancelled tour 😂

Wetting come concern your mama…. You fit afford tickets ?

Wizkid time don pass, At your age you still dey mumu.

I pray God come through for him😍🦅

🦅❤️

All those evil wey him mama do, done dey return to wizkid abi ?? Na small one una dey see so .. this wizkid matter go useless pass 2face story
