Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
SECURED AMENITIES ⚔️
466,298 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

The dog fit draw this guy run oo 😂😂

That dog be like Horse for that guy wey dey hold am

This guy miss opportunity to ride this dog like horse

Secured amenities ohh. Baba God don run 4 you 6uff Press something to this side

@Odumodublvck_ Pls post lyrics for Catalyst, i love that song so much, played it repeatedly yesterday and started looking everywhere for lyrics this morning @6uff_

The dwarf knew his job.

Why am I seeing comments disrespecting that dwarf? You think he can’t hold his ground if the dog decides to run?

My Iron Quandem😍😀🔥🔥🔥 I don follow you.

If that Dog decides to chase something... Lil bro will be flying in the air like crazy 🤣

@Odumodublvck_ Image the pitbull move that. Guy go fall ?

@Odumodublvck_ Cana, Chaw and Iron.

IRON Dey fear pitbull 😅

This guy stand for box dey feel like Commando. What if they forget him there after the video?

IRON⚔️🗡️

Mama dey pray for me make i no dey cementry

OMO, this guy horse sharp o.

@Odumodublvck_ What if this dog just run, wetin go do that guy when stand on top thst stuff

Iron yu don already blow nor worry we Dey by yur side ❤️

Who be your target audience sef?

Baba name nah iron, iron they cry for baba neck.

Camera man de fear the Dog 😂

If that dog decides to take off that broda will chop sand sand .

What if the dog decided to run ? 😂

You acknowledged Van Dijk. You don win!

Even bingo sef don tire for Afro-aggression 😭😂

Protect from enemies 🚀

Mount like a statue

@Odumodublvck_ Make I mute you, I no wan dey see this your chest

That short man movement dey treal me I swear

Aura x1000 🔥🔥🔥

Virgil Van Dijk with the tackle

Odumodu on this track would slap harder


