Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Security man and resident had issues and security man sprayed pepper spray for resident and his friends eye 😱, wahala burst for mavo magodo Lagos

199,715 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

26 Yorum

Just…That…GuY X🤠✨ profil fotoğrafı
Just…That…GuY X🤠✨1 ay önce

Oga turn camera make I see fight

Chinedu Kingsley profil fotoğrafı
Chinedu Kingsley1 ay önce

They need to arrest this guy videoing this 😂

Babawonder (babyjet) ✈️ ✈️ profil fotoğrafı
Babawonder (babyjet) ✈️ ✈️1 ay önce

That guy talking about intimidating is the most yeye person in the history of this world hes luck sha

LazimThaBard profil fotoğrafı
LazimThaBard1 ay önce

Brush your teeth first.

Awoke Probity profil fotoğrafı
Awoke Probity1 ay önce

No be masco second gate Abi first gate

Cruise Nation profil fotoğrafı
Cruise Nation1 ay önce

Ppl de get mind oo

Big Ella profil fotoğrafı
Big Ella1 ay önce

@ChuksEricE You b mumu oo you suppose Dey show people wey Dey fight na who won see your face

isioma ikechukwu profil fotoğrafı
isioma ikechukwu1 ay önce

Baba u dey brush teeth at all

Afaf Prime Properties 🏠 profil fotoğrafı
Afaf Prime Properties 🏠1 ay önce

@EAleeyu

Solidnat profil fotoğrafı
Solidnat1 ay önce

Lols them no born the security well, the thought no go even come em head eh

Vincenigg profil fotoğrafı
Vincenigg1 ay önce

Bro try wash ur teeth see as gbegiri full ur teeth 🤦‍♂️🤦‍♂️

jhok profil fotoğrafı
jhok1 ay önce

Carry camera comot for that ugly face now!!!

Toughboi profil fotoğrafı
Toughboi1 ay önce

This man again 😁🤣. This guy go like gossip

Pantheon of d gods profil fotoğrafı
Pantheon of d gods1 ay önce

See your teeth.. na person de kiss that thing 🤮

EBUBE profil fotoğrafı
EBUBE1 ay önce

Oga show us fight we no wan see your face

𓃵 profil fotoğrafı
𓃵1 ay önce

Oga carry your stupid face comot put camera for where matter jor

David profil fotoğrafı
David1 ay önce

U suppose show me fight no your yellow teeth

DrKehindeDavid profil fotoğrafı
DrKehindeDavid1 ay önce

They tie the security man

the phenomenal king profil fotoğrafı
the phenomenal king1 ay önce

How poor person go spray me pepper spray

Eze Nwanne profil fotoğrafı
Eze Nwanne1 ay önce

Oga try and be brushing your teeth now why are you passing through message at the same time 🤦‍♀️🤣🤣🤣

Okojie Peter profil fotoğrafı
Okojie Peter1 ay önce

lol na mumu joke

Rhatty Monster 🇬🇭🛜 profil fotoğrafı
Rhatty Monster 🇬🇭🛜1 ay önce

Pepper what ? 😂😂💔

ON3RO 7G33 profil fotoğrafı
ON3RO 7G331 ay önce

Bruh see your teeth

KENNYWHITE4REW profil fotoğrafı
KENNYWHITE4REW1 ay önce

Security man overdo o

Bigkay profil fotoğrafı
Bigkay1 ay önce

Who ask am for commentary?

OBUMNEME NWA AWKA profil fotoğrafı
OBUMNEME NWA AWKA1 ay önce

This not magodo but Sangotedo

Benzer Videolar