Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Security man and resident had issues and security man sprayed pepper spray for resident and his friends eye 😱, wahala burst for mavo magodo Lagos

199,715 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

26 Kommentare

Profilbild von Just…That…GuY X🤠✨
Just…That…GuY X🤠✨vor 1 Monat

Oga turn camera make I see fight

Profilbild von Chinedu Kingsley
Chinedu Kingsleyvor 1 Monat

They need to arrest this guy videoing this 😂

Profilbild von Babawonder (babyjet) ✈️ ✈️
Babawonder (babyjet) ✈️ ✈️vor 1 Monat

That guy talking about intimidating is the most yeye person in the history of this world hes luck sha

Profilbild von LazimThaBard
LazimThaBardvor 1 Monat

Brush your teeth first.

Profilbild von Awoke Probity
Awoke Probityvor 1 Monat

No be masco second gate Abi first gate

Profilbild von Cruise Nation
Cruise Nationvor 1 Monat

Ppl de get mind oo

Profilbild von Big Ella
Big Ellavor 1 Monat

@ChuksEricE You b mumu oo you suppose Dey show people wey Dey fight na who won see your face

Profilbild von isioma ikechukwu
isioma ikechukwuvor 1 Monat

Baba u dey brush teeth at all

Profilbild von Afaf Prime Properties 🏠
Afaf Prime Properties 🏠vor 1 Monat

@EAleeyu

Profilbild von Solidnat
Solidnatvor 1 Monat

Lols them no born the security well, the thought no go even come em head eh

Profilbild von Vincenigg
Vinceniggvor 1 Monat

Bro try wash ur teeth see as gbegiri full ur teeth 🤦‍♂️🤦‍♂️

Profilbild von jhok
jhokvor 1 Monat

Carry camera comot for that ugly face now!!!

Profilbild von Toughboi
Toughboivor 1 Monat

This man again 😁🤣. This guy go like gossip

Profilbild von Pantheon of d gods
Pantheon of d godsvor 1 Monat

See your teeth.. na person de kiss that thing 🤮

Profilbild von EBUBE
EBUBEvor 1 Monat

Oga show us fight we no wan see your face

Profilbild von 𓃵
𓃵vor 1 Monat

Oga carry your stupid face comot put camera for where matter jor

Profilbild von David
Davidvor 1 Monat

U suppose show me fight no your yellow teeth

Profilbild von DrKehindeDavid
DrKehindeDavidvor 1 Monat

They tie the security man

Profilbild von the phenomenal king
the phenomenal kingvor 1 Monat

How poor person go spray me pepper spray

Profilbild von Eze Nwanne
Eze Nwannevor 1 Monat

Oga try and be brushing your teeth now why are you passing through message at the same time 🤦‍♀️🤣🤣🤣

Profilbild von Okojie Peter
Okojie Petervor 1 Monat

lol na mumu joke

Profilbild von Rhatty Monster 🇬🇭🛜
Rhatty Monster 🇬🇭🛜vor 1 Monat

Pepper what ? 😂😂💔

Profilbild von ON3RO 7G33
ON3RO 7G33vor 1 Monat

Bruh see your teeth

Profilbild von KENNYWHITE4REW
KENNYWHITE4REWvor 1 Monat

Security man overdo o

Profilbild von Bigkay
Bigkayvor 1 Monat

Who ask am for commentary?

Profilbild von OBUMNEME NWA AWKA
OBUMNEME NWA AWKAvor 1 Monat

This not magodo but Sangotedo

Ähnliche Videos