Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Security man and resident had issues and security man sprayed pepper spray for resident and his friends eye 😱, wahala burst for mavo magodo Lagos

199,715 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 26

Фото профиля Just…That…GuY X🤠✨
Just…That…GuY X🤠✨1 месяц назад

Oga turn camera make I see fight

Фото профиля Chinedu Kingsley
Chinedu Kingsley1 месяц назад

They need to arrest this guy videoing this 😂

Фото профиля Babawonder (babyjet) ✈️ ✈️
Babawonder (babyjet) ✈️ ✈️1 месяц назад

That guy talking about intimidating is the most yeye person in the history of this world hes luck sha

Фото профиля LazimThaBard
LazimThaBard1 месяц назад

Brush your teeth first.

Фото профиля Awoke Probity
Awoke Probity1 месяц назад

No be masco second gate Abi first gate

Фото профиля Cruise Nation
Cruise Nation1 месяц назад

Ppl de get mind oo

Фото профиля Big Ella
Big Ella1 месяц назад

@ChuksEricE You b mumu oo you suppose Dey show people wey Dey fight na who won see your face

Фото профиля isioma ikechukwu
isioma ikechukwu1 месяц назад

Baba u dey brush teeth at all

Фото профиля Afaf Prime Properties 🏠
Afaf Prime Properties 🏠1 месяц назад

@EAleeyu

Фото профиля Solidnat
Solidnat1 месяц назад

Lols them no born the security well, the thought no go even come em head eh

Фото профиля Vincenigg
Vincenigg1 месяц назад

Bro try wash ur teeth see as gbegiri full ur teeth 🤦‍♂️🤦‍♂️

Фото профиля jhok
jhok1 месяц назад

Carry camera comot for that ugly face now!!!

Фото профиля Toughboi
Toughboi1 месяц назад

This man again 😁🤣. This guy go like gossip

Фото профиля Pantheon of d gods
Pantheon of d gods1 месяц назад

See your teeth.. na person de kiss that thing 🤮

Фото профиля EBUBE
EBUBE1 месяц назад

Oga show us fight we no wan see your face

Фото профиля 𓃵
𓃵1 месяц назад

Oga carry your stupid face comot put camera for where matter jor

Фото профиля David
David1 месяц назад

U suppose show me fight no your yellow teeth

Фото профиля DrKehindeDavid
DrKehindeDavid1 месяц назад

They tie the security man

Фото профиля the phenomenal king
the phenomenal king1 месяц назад

How poor person go spray me pepper spray

Фото профиля Eze Nwanne
Eze Nwanne1 месяц назад

Oga try and be brushing your teeth now why are you passing through message at the same time 🤦‍♀️🤣🤣🤣

Фото профиля Okojie Peter
Okojie Peter1 месяц назад

lol na mumu joke

Фото профиля Rhatty Monster 🇬🇭🛜
Rhatty Monster 🇬🇭🛜1 месяц назад

Pepper what ? 😂😂💔

Фото профиля ON3RO 7G33
ON3RO 7G331 месяц назад

Bruh see your teeth

Фото профиля KENNYWHITE4REW
KENNYWHITE4REW1 месяц назад

Security man overdo o

Фото профиля Bigkay
Bigkay1 месяц назад

Who ask am for commentary?

Фото профиля OBUMNEME NWA AWKA
OBUMNEME NWA AWKA1 месяц назад

This not magodo but Sangotedo

Похожие видео