Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See as Mary and this babe calm down cook each other🙆♂️😂
23,340 Aufrufe • vor 12 Tagen •via X (Twitter)
23 Kommentare

mary’s mouth no good

I to like this girl called Mary, she's very matured and knows how to address issues

Mary mouth sharp oo

Are they acting ? Because I have never processed this kind of madness before. Like in public ??? Omo.

@lilbash871 Why she Dey run na she for Dey😹

But na only preeq your brain dey process 🤣😂

Mary cap no gree stay well for her head 😂

Mary don day smoke serious colos see en eyes 👀

Just use scope carry her come una livestream 😂

1.... How did the quarrel bwt u and him take and corncen me 😂😂... 2... The reason y I look hungry bis because pipo like u finish all the food in this world 😂 cracked me up

Jesusssss I hear that one "Is that all what your brain can process"

This girl finish Mary and Mary should stop associating with anything that has to do with that ugly boy cuz the boy dey play with her sef Mary gaz wise up

That Mary dey ment frfr i too like am😂

Brainless people and wide mouth 5&6

That went from 0 to 1000 real quick. I didn’t Mary could speak Yoruba. Girls and fight are 5 & 6.

Honestly wetin mary see for that boy body? She no get sense?

🤣😂😂🤣

Mary mouth no good, she first calm down for the girl 😂

Mary eyes don Lerry, she fit face Jesus on that level

😂😂😂 Mary na calm Weyrey too 😂

Omo 😂

The girl wan use Mary trend 😂😂😂..

Mary is classy, the other girl is trashy. Simple as. Mary Carter, leave this crazy pig alone. She dragged you down to her level in the mud.
Ähnliche Videos
Sensitive content
See as Ckay open mouth when this babe use nyash clap for Carterefe livestream 🙆♂️🤯
Beri🌚
704,240 Aufrufe • vor 6 Monaten
Sensitive content
Asake needs to see this, see as this guy deh chop Asake Gratitude 🙆♂️😂🔥
D3VID 🐢
29,652 Aufrufe • vor 1 Monat
