Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
See as polite !nsult Dey fly up and down ๐ญ๐ญ๐๐
301,858 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
10 Comments

Na mental evaluation aunty Lizzy need

This is too funny , that woman is not okay

Anty Lizzy don mad Ajeh

Make Lizzy no gree abeg

Make she first throway that old thing wey she wear, e look like Nigeria problem ๐ญ

All of una deh crase Both the lady talking and the commentators Thunder kill una Una go whyne person ,she kon deh give una overdise still kon deh use sarcasm deh whyne am

๐๐๐

When people throw insults at you and you look away, you are the nicest person on earth but the moment you throw it back, you have become a bad person. ๐คฃ

She just dey calmly roast the woman๐

Well deserved ๐คฃ๐คฃ, na money miss road we Dey call her for location sef. One single respect like this junior and senior colleagues no get for her O TI TE๐คฃ na another person behavior she Dey behave that time wey u know her for Abeokuta ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ na money Dey expose people real self.
Related Videos
Sensitive content
REMI ALUKO NO DEY SEE AGAIN? GOD ABEG OOOO!๐๐๐๐ญ
36kinniun media๐ ๐ฆ ๐
670,580 views โข 7 months ago
