Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
See as this guy dodge billing😂😭
60,855 просмотров • 5 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Baba Rex na very funny guy

😂😂😂

@w1lfr3d_11 The Kongi wey Dey your body go first fly once you see the that the arrangement of the talk is sounding like billing

Nah this part of this video sweet me pass 🦅

The werey use cry do comeback 😂

If e reach your turn chest am 😂😂😂

@Kreamie_Henry Dodging billing this BAT period na part of Guy's Fundamental Human Rights

Shey no Carter efe baby mama be this😂💔

Kuntus master never fails hello🤣😂

The last reaction from her ate 😂 😂 😂

Nosa is one of the greatest actor we have right now in Nigeria. You can never be in bad mood if u watch nosa movie

Your family de look up to you as the light of the world abi 😒😂

Leave the experience for baba rex

Carter efe babe don Dey act movie too?

Which work you Dey do wey every family member Dey look up to you?

Dami if e reach your turn make una chest am body go tell you

You no fit baba rex now 🤣🤣

Babarex ehn 😂 knows how to act this kind of movies

Sharp E dodge billing

Make we dey cry dey together as u dey mad 😂😂😂

@Starboyhappinez 😂

He almost got he killed😭😭

Atleast u go find me something na Where I wan see am 😂

Na once she stops dey cry start dey speak pidgin 😂😂😂

😂

One of Gehgeh student 🤩

If e reach your turn chest am 😂😭

Baba rex na werey normally 😂

Brotherhood is proud 😂

Straight bullet dodged 😂

Over dodge 😂😂

Nosa rex too Sabi 😂

Nosa Rex na character

nah sharp guy.

You wan use me escape poverty 😂
