Loading video...
Video Failed to Load
See as woman set Sabinus up ๐๐
32 Comments

Sabinus no dey hear use 24hrs fear that gender ๐คฒ๐น๐น๐

๐๐๐ He will soon.

If i hear pim...I rush you ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Sabinus! Sabinus!! Sabinus!!!....how many times did i call u? Na wen u go learn? ๐

It was the Windows XP sound for me, lol

This man you dey carry your life play abi ๐๐๐๐

Savings ehn! It's his facial expressions for me.

True true that man suppose beat sabinus

Sabinus wey no sabi women ๐คฆโโ๏ธ๐

Who put sabinus for eiye

Sabinus no Sabi anything ๐คฃ๐

Lol

@king_gaucho10 ๐คฃ

๐๐๐

How you wn defend yourself now๐ญ๐

You go dey explain explain tireโฆ.

Sabinus and problem na 5&6

๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐....

๐คฆ๐พโโ๏ธ

Sabinus too sabi....him MUMU dey always dey EPIC. Love the fact he's always d victim,makes it hit differently.

Funny sabi

๐คฃ๐คฃ

Na woman go end oga Sabi

๐คฃ๐

She put in white

E no Dey ever learn ๐๐๐๐

You no get JBL ๐

๐๐

If I hear PIM, I go RUSHHHHH U๐๐๐๐๐๐

Na wicked girl. Why not let him go?

Too funny

@Sabinus1_ hope no be like this you mumu for real life โ๏ธโ๏ธโ๏ธ Bcos your mumu too much
