Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See as YhemoLee squeeze $1,000 give Hypeman Ita ๐๐ฅ
804,844 Aufrufe โข vor 5 Tagen โขvia X (Twitter)
33 Kommentare

How 100 take turn 1000

I go later quit this white collar start hype men

$1000 note don dey ?

This brother dey pack am eh

@beri_grizou Nah bc of someone like you make he later show the money!

You better visit your optician...e be like garri don dey do acrobatics for your eyeball...when did america have a single note $1k that was a $100 bucks ffs

Fun fact : zenith bank is directly beside QUilox ๐น๐น

Money na really water

You see say him hype any woman ? ๐คฃ๐.

1 note na $1000 now?

All those back wey I Dey see for this video sey na woman really carry am

And when did $100 become $1000 ๐

Una knw one talk about those Ikebe wey dey pass up and down so..... Nah wah O, Accidental abi intentional... How una take dey talk am again... ๐๐

@Digba97 Thatโs $100 bill bro

Hope say this hypeman ni pay rent . Coz na waste๐

Who invited them ๐ญ

This man go pass the work give e son.

Na so Una Dey take give people out police agencies, when is $100 bill; $1000?

1k$ abi 100$๐๐

@TheNwakaibeya Itโs nothing

You mean 100$ where have you seen 1,000$ stop your fake msg pls

I fit bet am with anybody them yhemolee never get hold of $1,000 cash even them big men for industry self, U think $1,000 cash na for everybody like our #1,000 cash ๐๐

say na $1,000 ๐๐๐๐

God ๐ I no fit wait to couple my Lamborghini urus for this kind settings

@omowtff lol Even normal American sef no Dey get 1k dolls for hand ๐

You mean 1$ ๐ ๐คฃ

Omo the way that yanch attack me, my phone almost falls

1k abi 100 ๐

Easy joor......$1000 bawo?

Make una dey calm down nau. Which one be $1k no be $100 be that

$1000 in one note ? At your age? ๐๐

@Dhavidote Omo yansh dey lagos o ๐

Blowwn lol
รhnliche Videos
Between Hypeman Ita,Asake and Rahman Jago๐โค๏ธ
๐ธb๐๐ซ๐ซ
661,780 Aufrufe โข vor 15 Tagen
See as other cars give am social distance ๐๐๐
Cleverly ๐
132,419 Aufrufe โข vor 8 Monaten
