正在加载视频...
视频加载失败
See babe nau 🥰
53 条评论

Na why you carry your head Dey spoil the video?

Fine head plis 🤣

Oga carry your big head comot from that video

Lmaoooo Wetin man do man????? Make she showed me abeg 🤣

😭

Please who’s that man in the first place? Leave the video

🤣🤣

Chey you will carry your fried bald head make we see fine girl 😡

😭😭😭😭😭

can that guy leave the video?😒

Lmao make I first block you

Everything was going great till mango head showed up

@Bluey2309 Oya send bride price. 50 million

@Bluey2309 🤣🤣🤣

You have kuku showed yourself 🤣🤣🤣

No time plissss🙂↔️🙂↔️

Na the account you go pay the bride price wey dey me important.

Plissssssss🤣🤣🤣🤣🤣

Comot for video Na, make we see who God take time create 😂

lmao so dem rush create me abi

You sef know.... 😂

Beauty is a discovery ooo! God keep you two!

Amen...thank you, my leader

You just use bald head spoil video

lmaooo sweet bald head o

If no be say you be senior man dem suppose drill you.

Comot your big head make we see fine woman.

It was nice seeing you guys again❤️

Omo

She fine!

❤️❤️❤️❤️

Is your wife single, please ?

Lmaoooooooo ffsssd

Comot ur head oo, lemme see God's goodness

Wow. See my head plissss

If I stone you ball like Chelsea

Shoday ni 🙄

Stop disturbing that beautiful woman nauuu😐😐🥹❤️❤️❤️

showed me nau😂😂😂😂

😂😅 she's pretty

I can fight for her too. Please pick location. Kaira will help me

I am seeing 2 babes o Alhaji

😭😭😂😂😂

Ehn you dey go nau

Remove your bald head lets see beauty😒😒

Agbaya ni yin daddy general

See as una fine

❤️❤️❤️

She’s beautiful

Fine couple ❤️

❤️❤️❤️

Erora ma tension na… married people ehn 😂

Una use power oil bath ?
