Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
See babe wey Vector tha Viper carry enter club 😁
1,254,489 görüntüleme • 8 gün önce •via X (Twitter)
35 Yorum

What is the difference between this man and those people wey say dem be car spotters?

Girls really useless gan, just guide That egbon no get worry at all 😂😂

Mynigga all nigga saying rubbish with confidenceallniga

The funny thing is that 75% are all into illegal proceeds from different ventures. And they have legit businesses used as fronts. But they have money so eh no concern the average Nigerian.

@clubboi01 Nah so so rubbish full Lagos oh

Women na rubbish I swr

Rich boys Dey go club to go support broke girls a gathering of simpin fools Plus that old man weh Dey mumu for gate 🤦♂️ rubbish

Nah olosho full that Lagos.

Way am

Obianibeli's

Abeg make una dey double una condom Oooooooo.... HIV na water 💦 for Lagos

What’s this guy handle on TikTok abeg

Next year FBI go catch a lot of Lagos boys fly them to the USA

Where the babe

I dey wonder Wetin all these guys dey do wey dey gove them money for clubs every weekend brr

@zhurg_ come and carry your sho le shey guy😂😂😂

Na ugly babes Dey go this club chaiii

@Asarailu_ Very loud nigga🤦🏾♂️

My nigga my nigga

See as plenty OS fall in

Vector too bad

Wetin Dey worry that old man.

Agba

F1... Nah Otedola number be that, àbí?

It’s so difficult to out-naked a Lagos babe.

Braids are not allowed in clubs?

Hustler.

Alameen

Nah those girls dey crack me 🤣🤣!!!! With there walking style 🤣

Shey baba just learn that slang ni 😂

All this ma nigga all nigga wey Ita dey talk dey pami 😂🤣

Lagos nah just lifestyle.

Please watch | Share and Subscribe 🤍

Fake fake yanch girls

Something aesthetically displeasing about Nigerian “baddies” Naija men are jist shortchanged all round.
Benzer Videolar
Sensitive content
See the kind yansh wey Lagos girls deh carry go club 😳🙆♂️🏃🏽♂️
D3VID 🐢
868,039 görüntüleme • 6 gün önce
