Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
see class teacher oooo
275,275 Aufrufe โข vor 11 Monaten โขvia X (Twitter)
36 Kommentare

Na why I failed accounting in my ss2 the corper set die

@olobo_philip ๐๐๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

๐๐๐

If i graduate from dat class call me b@st@rd

Omo we had a teacher like this back then in secondary school. First time she entered our class, all the boys shout "what!!!!!!" ๐ because we never see that kind nyash. She reported to the principal, they flog us wetin no good but that was the last time, she taught our class ๐

Na BBL teachers go full schools by 2030 ๐๐๐

I think my mind is polluted ๐คฆ๐ฟโโ๏ธ

All these ikebe mehn

So na your student dey record you ?

I go even come class after church on Sundays I no go even go church sef

Okay

Send school address

We had one Corper Chika back in sec school na she get prep period class dey full well ๐๐ that coper get ukwu aswear

She looks good

Title of the song ?

Stream baby girl by @DLO_Dripz here ๐๐พ

Who video her?

Oh wow

Na all this kind colleague Dey sweet to get ๐

Sheโs beautiful

Bless her

Waaawu

I no go ever miss this class

@Esama_of_Lagos What English is that caption?

Why confuse the students with this kind of skirt showing your entire design with those young boys wer their mind dey find older women? If I be principal, if you nor wear agbada come school everyday I go pursue you go house. Maka chi!!

Abeg let the boys concentrate..... This bacadi no too much

God is art sha

Hmmmm educator indeed

Wahala no dey finish ๐

She carry

And this is audacity pollution ๐

What is this

Who was recording, her student? That's just wrong

Unrelated but we should have advance pass this chalk and board in 2025.

Boys don use eyes give her doggy like 10 times.

I go too know her subject
