Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
See comments 😂💔🤦🏾
Комментарии: 31

He Dey swear for them everyday too

😂😂😂

That “ata range atunti ta G wagon” yen is really diabolical

how e take know say d iphone na b lord own 😭😭😭

😭😭😭

Him self won use swear condemn TikTok users😂

e o ni san owo nisin ti e ba ma ri wa jor😹

That first comment crack me up 🤣🤣

U like it or not na fact him Dey talk

Butt na fact he dey talk guyyy abii no be una wey dey here again lol

Dey wan take him life 😂

“A ta range atun ta g wagon”😂😂😂😂

Dey don drag m dieeee😂

@callhimdmt01 😅

Make una free this guy na... 🤣🤣🤣

I too like that app comment section 😂😂

😭😭😭😭

😭😭😭

😂💔

Bunch of trolls😭😹😹

😂😂😂

Omo 😭😭

He go don tire 😂

Na bullies full TikTok 😂

He no get peace at all insecure wab finish an

😂 😂

Dem wan take him life for TikTok 😂❤️

Wetin really happen to this guy💔

The industry no actually easy …

W!cked people 😂😂😂

Tiktok & X I no know people wey craze pass 😂😂😂
