Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
See content nah 😭😂
539,226 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Nigerians might just be the most creative people in the whole wide world cuz tf

People dey creative for this country oo. Wetin be this...😅

Jesus! 😹 Omo! This is purely out of this world man! How did he even come up with that idea 😹😹 plus that Chinese background sound ✅️😹😹😹

Abeg where una dey even see the garri drink for dream? Tinubu even don choke food for dream

What kind of content is this?

@KOBBYYTAKYI Still eating Gari in your dreams ?

Na inside dream food dey sweet pass

Brotherhood is proud of you

😭😭😭🤣🤣🤣😂😂😂 Drop location abeg😂😂😂 Sha remember to sleep for atleast 8hrs everyday😌

What will happening with chinana sapa

Bro hope you don't taxed in your dream oo

Now this is content

This guys no real 😂😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

This is what we call “collision of two hungry souls in the realm of unexpected possibilities “😭😂

Poverty go make you creative

nah only hunger fit give u inspiration for this kin content

To dey chop for dream no even bad

Abeg who go later chop chicken for dream today make we link up.

Na from there their two go meet baba God😭😭

Funniest 30secs video I’ve seen all day

Na sapa dey give person this kind idea 😂

Hunger lookin at them in real life 😏😂😂😂

lol 😂… Na original content

Elon go tire for Ona

Inner peace ❌ Dinner please ✅ 😂😂

U have the ability to imagine and u still imagine poverty, we glorify poverty in this Nigeria so much, mind you, ur subconscious doesn't know what a joke or skit is, it takes everything literally...hmmm ok

Nah only student fit understand this kin pain

How you go still de eat garri inside dream na 😒🤧

Mumu people 😂😂😂

@ezeadnah So even for their dream them no dey chop better 😂😭

God abeg I no wan reach this level 😭

His girlfriend must be the one paying for the house construction because who set up a kitchen totally just to leave the sitting rooms walls unplastered and not even a pop 🙄
